"BY YOUR SIDE" lyrics

"BY YOUR SIDE"

Hey baybe what's happening?!
Took a break now I'm back in uhn
Number one no capping
They can't tell me nothing
Emi African Micheal Jackson uhn
Keep it going no stopping till you get enough
Of my loving uhnn
Till you get enough of my love in
No Ojoro
Make you no do me ojoro
I no fit wait till tomorrow
Wetin you do me I no know
You don give me apolo
No be atutu boyoyo
Na you dey burst my bololo
I get money molowo

Baybe all I want to be is to be by your side
All I want to be is to be by your side
Ohh when you're next to me the feeling is right
You come for me like a thief in the night
Like a thief in the night...
Ahan
Omo to jo mommy ahan
Come to daddy ahan
This thing wey you carry ahan
You know you got it ahan
Causing tsunami ahan
Big finale ahan
You deserve it
So no Ojoro
I no go do you ojoro
I no fit wait till tomorrow
Wetin you do me I no know
You don give me apolo
No be atutu boyoyo
Na you dey burst my bololo
I get money molowo

Baybe all I want to be is to be by your side
All I want to be is to be by your side
Ohh when you're next to me the feeling is right
You come for me like a thief in the night
Like a thief in the night...
So call 911
Come see emergency
She's stolen my heart
She's leaving me empty
When she's on the run
She's dangerous and deadly
Allegedly, she's killing me softly
Ahan


You May Also Like
Ajebo Hustlers & Fave - In Love - "In Love" What if e be you Wey I fit die for E be you Wey make I form dialogue E be you I thought I was shy but Since I fell in love I dey talk die now E be you Wey I fit die for E be you Wey make I ask my...
Crayon - "Ijo (Laba Laba)" Open the fire, play the gbedu let them know E no finish oh E no finish oh Man no fit tire, everyday I'm on the road No limit oh No limit oh This na, nsobu Uju, Turn down for who (Turn down for you)...
Jaywillz - "Wishlist" Ladies and gentlemen (gentlemen) They call me Rollboy (Sukka) Baby, can I, give you my wishlist? Can I, give all my kisses to ya? 'Cause you be my wishlist, ohh-ayy Promise me that "you're mine" Can...
KiDi - "Adiepena" Hmm, oh Lord have mercy If you want I go make you mine (Ahh ayy) If you want I go love you die (Ahh ayy) Me wurabere Anything you want baby say I go buy (Ahh ayy) So if you want I go make you mine...
Kuami Eugene - "Confusion" Ah yea yeah They causing confusion They're causing confusion So my babe forgetti ma yɛndi asa They are trying to separate the love that I'm having for you But they don't know I am so into you Now I...