"SUGAR" lyrics

"SUGAR"

This gbedu Dey enter body sugar
Shayo ti wonu body sugar
Vanessa bring it over sugar
Sister this ikebe na super
Fine girls dem dey gather for my sugar
Sweet boy like Dangote sugar
Be like tambolo wey see sugar
She say mega your sugar na super
Anita Benita Lupita
Woni pota ta
Ore meta ta ta ta
Owo yen po Dantata
Oya
Kpa kpa kpa
Kpa kpa kpa
Owo mi da Kpa kpa kpa
Commot body jor
Kpa kpa kpa
Dapada kpa kpa kpa
Mega star supa star
Give us the gbedu drop am

Micasa Sucasa as e dey hot oya chop am
Who no like beta thing Abo
Enter my Maserati Abo
Jeka ma Kawasaki Abo
Ehn the party after party Abo
On a kentro kamakazi Abo
Ball like Amokachi I ball
No time for titikati Abo
Fine gials dem call me zaddy Ambo
My phone has been ringing
If it's not money I'm not picking
Must be jonzing dem must be joking
If they thinking that I've been sleeping
I'm a chosen
I've been cooking
M3GA chicken so finger licking
Know say man a big fish ejadindin
I've been kinging since the beginning
Yebaribaba somebody bobo
Astalavista enter my motor
Carry you go go place wey you no know
Give her the zoom zoom call me Papito
Yebaribaba somebody bobo
Astalavista enter my motor
Carry you go go place wey you no know
Give her the Boom Boom Boom!
This gbedu Dey enter body sugar
Shayo ti wonu body sugar
Vanessa bring it over sugar
Sister this ikebe na super
Fine girls dem dey gather for my sugar
Sweet boy like Dangote sugar
Be like tambolo wey see sugar
She say mega your sugar na super
Anita Benita Lupita
Woni pota ta

Ore meta ta ta ta
Owo yen po Dantata
Oya
Kpa kpa kpa
Kpa kpa kpa
Owo mi da Kpa kpa kpa
Commot body jor
Kpa kpa kpa
Dapada kpa kpa kpa


You May Also Like
Sarz & WurlD - "TROBUL" I don't know why I chose you I don't know why I want you Can't be the only eyes on you Your love brings me plenty trobul! Trobul trobul Say you tease and you leave but never love em All the boys and...
Busy Signal - "Stay So" Let me tell you 'bout... Streets anywhere we go The dawgs dem serious Dawg, dem no nervous, hoii Let me tell you 'bout... Man will cold like an eskimo No bwoy can go 'round we Hey, a no so the thing...
Bayanni - "Family" Oluwafemi, mo mọ daju pe, ninu irin ajo si'bi giga, awon ota le'gbogun ti ọ, sugbon iwo ma bęru, ko si nkan tio se ę Steady hustle I no dey rest oh Me I no get many friends oh Tori pe won o ko mi be...
Fireboy DML - "Like I Do" Yeah, yeah... yeah Fireboy yes o Ouu yeah Odoyewu I know you bad o You gimme love, I give you back o You gimme this, I give you that o One time, one time (oh yeah) Odoyewu you are so wonderful If I...
Olakira - "Lovesick" (Ola Olakira, ola Olakira, ola Olakira, ola Olakira) Baby shi gege Ye, ko si se le le And I go, love you jeje And e be you that I wanting you, that I wanting, oh Yeh, omalicha nwanyeoma eh And e be...