"ghana jollof" lyrics

Lasmid & Tml Vibez Lyrics

"ghana jollof"

Jọ, woju mi my baby
Fe mano na menfe wo bi
Fe mano na menfe wo bi baby
Jọ, woju mi my baby
Fe mano na menfe wo bi
Fe mano na menfe wo bi baby

Amina oh oh
Elẹ ma sọ pe o to o
Shawty make we fire go oh
You dey burst my bolo
Make we fire go oh Khadija oh oh (Khadija) Dangerous animal (Animal)
She dey different caliber oh (Caliber)
Shawty make we carry go oh
Make we carry go

This your bikini (Odo)
E dey kill dem (Bobo)
Twist your body like (Wowo)
O dun Ghanian (Jollof)
This your bikini (Odo)
E dey kill dem (Bobo)
Twist your body like (Wowo)
O dun Nigerian (Jollof)

Jo, woju mi my baby
Fe mano na menfe wo bi
Fe mano na menfe wo bi baby
Jọ, woju mi my baby
Fe mano na menfe wo bi
Fe mano na menfe wo bi baby

If them say I dey use you dey play na lie
If I lie to you I swear to God na die
Fine girl me I no dey kiss and tell akai

Hello I want chop wetin your mama dash you
Girl I was a killer when I saw you with my eyes
Closed and my mind opened in the sky
You covered all of the darkness with your light
For me that be why I say I no fit leave you
Khadijah oh
Woso ma me na nne mene wo 00
Pu wo to ma me ma me ndi wo o0 mmm
Make we carry go o make we carry go oo

This your bikini (Odo)
E dey kill dem (Bobo)
Twist your body like (Wowo)

O dun Ghanian (Jollof)
This your bikini (Odo)
E dey kill dem (Bobo)
Twist your body like (Wowo)
O dun Nigerian (Jollof)

Jo, woju mi my baby
Fe mano na menfe wo bi
Fe mano na menfe wo bi baby
Jọ, woju mi my baby
Fe mano na menfe wo bi
Fe mano na menfe wo bi baby


You May Also Like
Black Sherif - "Dreamer" What's the matter who e vex Say we up and running ne yɛ true flex Conversations back in them days yɛ se who's next Had my index on my lips first 'Cause my sister who cares If I was sitting with no...
Shallipopi - "100" Way They call me Shallipopi 99 plus 1, way 99 plus 1, say 99 plus 1, that is gonna give you (hundred) All my gee's never snitch, they gon keep it (hundred) We no be enemies, that no means say we be...
Runtown - "Bebe" Spiritual healer Curve like guitar My confidant You're my pillar Oh my shaylah Body hotter Smoking cigar I don't decamp, I'm for realer Pledge my allegiance to you baby See nothing better than you...
ODUMODUBLVCK - "TOY GIRL" Parkalin, Rochi and Fanta Catholic, Redeem, Eckankar Deliverance for this encounter, my shima don Black sheep forever, black sheep for life Izgaaju 'til we kpeme, Antiworld gangsters GE records, you...
Zinoleesky - "Many Things" Mama said You don't need no interception You are perfect Because of ur imperfection Anywhere any direction Wey u go say Never beg for no affection Melo melo ni mo fe so In the tension dem won put me...