"Dr. Love" lyrics
"Dr. Love"
(feat. Young Jonn)
Izz LA o
I won't lie
You look so good you are specially designed
Girl you are specially designed (specially)
And you know you gatts be mine, oh no
One of one, omo tan so
Fashionista, dress to kill
You're my thriller, action film
You're my healer, doctor love
Only you know what you do to me wey go coolu my temper
Doctor love, doctor love o, doctor love
Fun mi ni remedy remedy wey go ease my temper
Doctor love o, doctor love o, doctor love
Who go treat my heartache, doctor doctor doctor love
I dey miss your soft touch, that kind type of special love
Run many kilometers for you
I fit to spend my milla for you
Nkan to gbe seyin baby o por
Ohh no oh
This love is incurable
Baby we are compatible
She fit do wetin, she no fit do
Ma lo pami omo to dun ju
Happiness cos I'm stuck with you now
Feelings deep and I no go fit lie
Baddest girl when you show for the town
Nobody fit to kolobi am
I won't lie
You look so good you are specially designed
Girl you are specially designed (specially)
And you know you gatts be mine, oh no
One of one, omo tan so
Fashionista, dress to kill
You're my thriller, action film
You're my healer, doctor love
Only you know what you do to me wey go coolu my temper
Doctor love, doctor love o, doctor love
Fun mi ni remedy remedy wey go ease my temper
Doctor love o, doctor love o, doctor love
Izz LA o
Doctor love
Doctor love
- AZLyrics
- L
- L.A.X Lyrics
album:
"Nobody Like Zaza" (2025)
You May Also Like
Fave - "Baby Riddim" Steady your face jor for me
I wanna take a picture
So this could last longer for me (Longer for me)
Yeah, take my secrets
Guard them like precious money (Precious money)
I never want to hear you...
Blaq Jerzee, Mr Eazi & Harmonize - "Falling For U" Body, body, yea, yea
Body, body
The gbedu dey, body
Release! Position
I'm falling for you
Baby I'm falling for you
Baby, your body imelo gini
You already know
I'm falling for you
Baby, I'm falling...
Runtown - "Energy" It's Del'B on the beat
I will give you what you wanting
Baby come and chop my money eh
Baby back to the dance thing
Baby this no be joke thing o
Sound God give you want you wanting
All these niggas...
Asake - "2:30" Uh
Obah
What demma say?
Obah
Run
Hmm, hmm, hmm, hmm
Hmm, hmm, hmm, hmm
Hmm, hmm, hmm, hmm
Hmm, hmm, hmm, hmm
Awa de, awa de de
Awa lọmọ to n sọ ti o seke, ye
Orimọlade gbemi debẹ
Jigan jigan
Ẹsẹ mi...
Cheque - "Body" I no fit fake am o
If I like your vibe me I dey down
When I give it to you make you give back o
Me I like your vibe so I dey down o
You get juice yeh
Oh baby you get juice oh yeh
No go do wayo
Oh...