"Pain Me" lyrics

"Pain Me"
(feat. Fireboy DML & Pheelz)

Izz LA o
Ahahah

Ligaligali o
Lo shey mi o
Lo shey mi o

Shey you dey see o
Oversabi o
Lo shey mi o
Lo shey mi o
O baby mi o
Ah ah ah

For my mind na you dey for my mind o
Scoda
Shey mi bo shey like, shey mi bo shey like
Since 99 I've been having 99 problems
Scoda
Emotional, emotional

O dun mi
O dun mi o, odun mi o, o dun mi o
My baby o
O dun mi o, o dun mi o, o dun mi o

Omoge ba mi ja
Since morning I don dey call you yeah
Ten don reach say are you coming
Shebi I don tell you that I'm sorry
Plenty confusion
Why you no wan tell me what's the solution
For you I submit o
Why you come dey do like you no want it o

Baby mi sho ri ige, ka tan le be
Hands on your back, gbemidebe
Oya shey ko de be, me I don't care
Me I don't care ooo

All the backbiting, the gaslighting
That kind thing, I no be Mike Tyson
So no dey fight me, dey advise me
You're just a spark, Michael Jackson

Omo la bouncing
Wetin be question wey you come dey ask me
I don't know what you mean
How could you do this to me yeah

O dun mi o
O dun mi o, o dun mi o
O dun mi o, o dun mi o
O dun mi o

My baby o
O dun mi o, o dun mi o
O dun mi o, o dun mi o
O dun mi o, o dun mi o


You May Also Like
SPINALL - "Dis Love" Top boy Yah Tell me baby girl how you dey o? Baby tell me make I know how you dey o? Baby tell me how much I go pay o And we go fly go anywhere for holiday o This love na walangolo This love na...
Naira Marley & Busiswa - "Coming" Yeboooo Nangk' uBusiswa Naira owase Nigeria wo Jamaica Africa continental Busiswa baby Mo ti wa e ti pe Mo fe de de de Je kin de de de Busiswa baby Mo ti wa e ti pe Mo fe de de de Yo Rexxie pon this...
WSTRN - "Professional Love" I put my suit on so I look classier (Fashion) Loud pack make you happier She take any plantain, not the ackee, ah Browning with the batty, ah (True say) If I give you love (Only) Professional love If...
B Young - "Distant" Baby don't you be so distant I'm just tryna see your vision Like the sunshine you glisten Really got me feeling different You don't have to feel no way no way You can hit me up all day all day Baby...
Ruger - "Bounce" Ahn She wants a gangster in her bed tonight She ah wants me, me I know And man ah, I full ground me I dey tonight She ah callin' my phone She say "why me so unruly?" Tell me the main reason you wan...