"Instead" lyrics
"Instead"
(feat. BhadBoi OML)
Whoa whoa yeah
This is OML
Say dem call me Lyta na na
Ayy (Say she wanna gum body)
Ayy ayy yeah
Ayy ayy ayy
Let your body bounce on me
Girl you just dey confuse me I swear oh ohh
Odoyewu come for me (Odoyewu come for me)
Your body bad your body bad
You put a spell on me oh whoa whoa (Put a spell on me)
See I dey feel highra with your figure eight
Be like you don't know me small
Omotena what's up
So Omotena what's upping yeah yea
Instead baby come closer
Na their business and busybody (Malo gbo nkan t'on soh malo gbo nkan t'on soh)
Instead baby come closer yeah
Na their business and busybody oh yeah yeah yeah
L'ale Satiday wey I go party
Say she wanna rock she wanna gum body
Say she no wan go say na normal thing
Say make I give her 'til 4:30 yeah
So I dey feel highra with your figure eight
Omotena what's up
Oh my mama sit down
See I dey feel highra with your figure eight (Omotena what's upping)
So Omotena what's upping
Instead baby come closer (Instead make we come closer)
Na their business and busybody (Malo gbo nkan t'on soh malo gbo nkan t'on soh)
Instead baby come closer yeah (Instead baby come closer)
Na their business and busybody oh (Malo gbo nkan t'on soh) yeah yeah yeah
Instead baby come closer
Na their business and busybody
Malo gbo nkan t'on soh (Malo gbo nkan t'on soh)
L'ale Satiday wey I go party
Say she wanna rock she wanna gum body
Say she no wan go say na normal thing
Say make I give her til 4:30 yeah
- AZLyrics
- L
- Lyta Lyrics
You May Also Like
Mayorkun - "Under The Canopy" Pray for me
I am going to-
Pray for me please
Look at what they did to my face
The, the water in my lips are dry
See I-
There's no water in my mouth
Skiibii, Mayorkun all of them
Eh! look at them o...
Oladips & Zlatan - "Àjàlá Travel (Remix)" Travel
(The dipsciples music)
Ore ilu oyinbo o
(Omo iya aje)
Buh illiterate l'àjàlá o
(Chech the producer)
(Wah you saying z?)
Àjàlá ole s'òyìnbó o
Éle s'òyinbó o
(Ahan ahan)
I gotta chase my...
MohBad - "Sabi" (No one is sleeker)
Won ni "kin wa baba toh sabi"
K'owa w'ori mi, k'otoh saasi
Kin ma shey ya'wo l'owo Lati
Mo 'morin ko, won fe je ko dabi oh
Won ni "kin wa baba toh sabi" oh (ehn-ehn, ehn)
K'owa...
Seyi Vibez - "Bullion Van" I'm emotionally stressed
I'm emotionally downcast
I am soo confused
Hmm, hmm, hmm, hmm (Madt)
Oluwaloseyi
Hmm, hmm, hmm, hmm
This generation rule the nation
Oja timo gbe o gbemi debe (O gbemi debe)...
Dangbana Republik & Bella Shmurda - "Far Away" Ah ya ya ya
Baby, take me all over
All over the seas
Somewhere nobody can see us
Somewhere the further the see
Mummy can I pull over
With friends DJ and drinks
Can I put off my shirt and trousers...