"Ronaldo" lyrics
"Ronaldo"
Yeah-yeah, ah-ah, yeah
Yeah, yeah
No, no, no
Yeah, ayy-yeah
Yeah-yeah
I say, I no want the thing wey go bring me trouble
Ororo dey my head, Christiano Ronaldo
Dem girls for my street been dey tell me "no, no"
But, the number na 7, emi C. Ronaldo, ah
Dem be dey tell me "no, no"
Dem be dey tell me "no, no"
See me now, they want to take photo
(Sher'oju aye? sher'oju aye?)
Omo ologo, malo
Iwo sha rora malo
Quarter past two, k'oji, ma sun, wake up
For street where we dey, no be sh'ere sh'ere
Leave me alone, let me live my life
K'oma s'eni t'ori mi when I dey cry for night
Many things dey bother me, Oluwa, gat me for life (but, Oluwa, gat me for life)
Everythin' na follow come, I no dey struggle to shine (na God dey run am, walahi)
Overconfidence, e dey worry me
Na why all the girls, dem no wan leave me
Dem dey follow me, ah-ah, say-say
Overconfidence, e dey worry me
Na why all the girls, no wan gree leave me
Dem dey follow me, ah-yah-yah, yah-yah
Dem be dey tell me "no, no"
Dem be dey tell me "no, no"
See me now, they want to take photo
(Sher'oju aye? sher'oju aye?)
Omo ologo, malo
Iwo sha rora malo
Quarter past two, k'oji, ma sun, wake up
For street where we dey, no be sh'ere sh'ere
Me, I no want the thing wey go bring me trouble
Ororo dey my head, Christiano Ronaldo
Dem girls for my street been dey tell me "no, no"
But, the number na 7, emi-mi-mi C. Ronaldo
The number na 7, emi C. Ronaldo (the number na 7, emi C., emi C., emi C.)
The number na 7, emi C. Ronaldo
The number na 7, emi C. Ronaldo (emi C., emi C., emi C.)
The number na 7, emi C., emi C.
(SK on the track)
Writer(s): Lyta
- AZLyrics
- L
- Lyta Lyrics
You May Also Like
Ayo Maff - "2 DOLLAR" Can you take my pain away, be my remedy?
Dj gbe mi trabaye, play amapiano o
Oble, oble
I no go fit see you, oble
Oble, oble
I no go fit see you, oble
Huhh, if you let me go
Hmmm, I won't follow...
Balloranking - "Alive" Alive, alive, alive
Yeah-yeah, yeah
Uh-uh-uh, uhh
Bad Boy Ranking
Alive, alive, alive
Eh-eh, alive
Oh Lord of mercy, na jadi runner
Learnt my lessons, and me never look down on my bro
As we all...
Dangbana Republik & Bella Shmurda - "Champion" Ya, Ya
Shmurda yeah
Yours truly
You know success is a tradition
Is a tradition
Making money is a tradition
Balling everyday no position, No position
Without campaign we win election
Ra ra ra ra won...
Seyi Vibez - "Go Low" Woah
Mur-mur-murdrer
Ahn, ahn, ye
Oluwaloseyi
Ahn, ahn, ye
Ahn, ahn, ye
I love you
I gast to pile up bi owo
Anyhow no lele
Shey bęni shishe lo gbowo
Mo shishe, kin jere
On a saturday, owo Usher Ray...
T.I BLAZE & Skiibii - "Kilo" Uhan uhuannn nn
Niphkeys
Uhhhhhhhh
I'm not a fool I dey meditate anytime you see me silent (you see me silent)
My ears are blocked if e no be money matter I no fit ear them (I no fit ear them) uh...