"Stronger" lyrics
"Stronger"
Now I'm stronger
Now I'm stronger
Ever since when I dropped time
Them talk this and dey talk that
And dem talk say na me worse pass
But me I no mind them
I no send them
I dey kill them with surprise
Sundown to the Sunrise
I know say we go dey alright (I know say we go dey alright)
Everyday me I dey flex
And some people come dey vex
Say me I don pay my dues
I no go ever reduce
Say na God run am for me
My mama dey pray for me
So tell me what you want from me
No matter how many times I fall (Huh huh huh)
I know that I will always stand ten times tall
What doesn't kill you, make you stronger (iyeh iyeh iyeh)
Now I am stronger
Now I am stronger
Now I am Str-onng-eeerrr
Now I am stronger
Them be want make I fall out
Make my battery, make e run down
No be everybody wey dey laugh normal
So I do my thing on my own terms
When the things tight, rich man go fly out
If you no get, omo you go suffer
Wahala for poor man
Everyday me I dey flex
And some people come dey vex
Say me I don pay my dues
I no go ever reduce
Say na God run am for me
My mama dey pray for me
So tell me what you want from me
No matter how many times I fall (Huh huh huh)
I know that I will always stand ten times tall
I know, I know, I know, I know
What doesn't kill you, make you stronger (iyeh iyeh iyeh)
Now I am stronger
Now I am stronger
Now I am Str-onng-eeerrr
Now I am stronger
Now I'm stronger
Now I'm stronger
Now I'm stronger
Writer(s): Daniel Otaniyen Uwa, Opeyemi Rahim
- AZLyrics
- L
- Lyta Lyrics
You May Also Like
Runtown - "Under Pressure" Baby mi
So funmi, Boshe nlo
Barcadi barcadi barcadi nlo
Me and you together, fuck the world
Anything dem talk say na cho cho cho
Baby mi, so funmi boshe nlo
Mama tell mi what you want
Me and you...
Skiibii - "Bobo" Look back and na me call you
Come close, make I comfort you
Check phone, I don inbox you (yeah-yeah)
CashApp, make I load you (ahn-ahn)
Sweet life no go injure you
Slow down, malo gbe ishan ju (malo...
Ruger - "Yekpa" Yekpa yekpa
Yekpa yekpa
Ekerenjenje ijenjenje
Yekpa yekpa
Yekpa yekpa
Yekpa yekpa
Ekerenjenje ijenjenje
Wa se normal na
She get one thousand ways to kill a man
With her front and back
E be like GP...
Naira Marley - "Chi Chi" O lo, ololufe, my darling, sho ma gbo temi
Ore iwo mo fefe, if you say no mo ma para mi
Girl, you hot pass pepper soup, siwaju bi Tinubu
You must not know as e dey go, I say, marlins are feeling...
Asake - "Nzaza" Tune into the kings of sounds and blues
Iyanu yen shock won bakan biti badboy timz
Say wetin go be go be, dem no fit hold me on G
Won le le, won le le, won le le
From Ojuelegba to Ekate oh
I show...