"Juice & Liquor" lyrics
Magixx & FOLA Lyrics
"Juice & Liquor"
Fine face my boo
Heart breaker but I like you
Low waist, shatta bandle
Follow you like disciple
Ekaite nwayoo
Trip me like you be pilot
You don catch me like a virus
My girl you sweet like food wey dem serve for ileya
One for my radar
If you call ma sare wa
And na because of you me I burn my data
Stay up till later
But you follow emeka ooo
Na why me pour some juice and liquor
Before I start to gbongbolo cigar
Arama shinapp
And thema be dan tell me before yeah
Sey you go play my heart like a guitar
Why mutumina
I thought your my jigga
Ma wo Bo she n dan
Girl would you put it on me
Omo egbe isu koniyan
But I'll try if it's not enough
Oh abena
Before you comot body gbewa
I think it's coming my controlla
Mio ni she lasheju I'll be tender
I love you to the core
Oden munumidun ejo mi ko
Butterflies in my belly
E be like I Dan know you before before
My girl na for you I burst my kolo
And if you want I go burst again
So no Dey over kaku cause life na yolo
Make me and you make we Dey the same page
Those wey Dey hate tell them say their father
Take all my money
Take my casava
Shey na opay make I do the wire
My girl you sweet like food wey dem serve for ileya
One for radar
If you call ma sare wa
And na because of you me I burn my data
Stay up till later
But you follow emeka ooo
Na why me pour some juice na liquor
Before I start to gbongbolo cigar
Arama shinapp
And thema be dan tell me before yeah
Sey you go play my heart like a guitar
Why mutumina
I thought your my jigga
- AZLyrics
- M
- Magixx Lyrics
You May Also Like
Buju - "Outside" Talking 'bout me, man, big up your chest, I swear
If you no get money e dey kill idea
Man, I faced my fears
There's nothing I can't do from here
Omo in the first stage I made mistakes I swear
For...
Kizz Daniel - "Lie" Everybody know say omo me I no dey lie
Everybody know ah ah
Know say omo me I no dey lie (ah ah)
Korporate o
Girl I don't really care about your body type (eh)
What really matter na your vibe
I be...
Adekunle Gold & Zinoleesky - "Party No Dey Stop" I'll be stable, be stable, be stable
I know that I feel it
You know that I need it
I know that, I know that
We made it, we made it
I know that (it's Kel P vibes)
I know that, you know it
I'm not...
Anni3 & Seeb - "Jekasoro" Oh yeah I wanna see you daily
Na you Dey ginger e my soul
And I don't wanna keep on waiting
Waiting for you for you dormot oh
Anywhere that you go Imma follow you go
Anytime that you call Imma pick...
Ruger - "Asiwaju" Du-ri-du-ri-ri-uh-ah, ooh-ah
(Cook that thing)
Man getting high 'til I fade out
If the vibe no pure, on my way out
Hullabaloo, anytime we step out
The men them outside, we no dey house (dey house)...