"Tonight" lyrics

"Tonight"

(La la la la la la la la la la la la ehhh)
(La la la la la la la la la la la la ehhh)
(La la la la la la la la la la la la ehhh)
(La la la la la la la la la la la la ehhh)

My Angelina oo
Professional no be feeder oo
Na you dey make I dey ginger yeah
Ukwu wey heavy like tipper
So mo ni pe kalo bizza oo
Cause it is what you are deserve
Got too many greens like a reefer
Make I dey la for your liga

I say make I tell you say
Out of all the odds you be
Too sure aje
Me I no fit leave ya eh
Cause you take my pains away my baby girl
I swear with akonuche
Any of the price you'll pay
It's all on me
Me I no fit leave ya eh
Sho ma ba ni nisale

(La la la la la la la la la la la la ehhh)
Tonight tonight
La la la la la la la la la la la la laa)
Tonight tonight ooo
(La la la la la la la la la la la la ehhh)
Tonight tonight
La la la la la la la la la la la la laa)
Tonight ooo

Girl lemme know when you're ready
Oshatimo boshen jensin
Gbami Lago ring up my celly
The burti dey on point it's on decimal oh yeah
Karashika
Shooting my shot like I'm Clarence peter
Baka like sey she's from South Africa
Baby wa jeka pepene peneda ohh yeah

I say make I tell you say
Out of all the odds you be
Too sure aje
Me I no fit leave ya eh
Cause you take my pains away my baby girl
I swear with akonuche
Any of the price you'll pay
It's all on me
Me I no fit leave ya eh
Sho ma ba ni nisale

(La la la la la la la la la la la la ehhh)
Tonight tonight
La la la la la la la la la la la la laa)
Tonight tonight ooo
(La la la la la la la la la la la la ehhh)
Tonight tonight
La la la la la la la la la la la la laa)
Tonight ooo

You May Also Like
Jaywillz - "Problems" So many problmes Dey I just wanna live my life Let nobody come with motivate I just wanna do enjoyment One day e go reach me Make I do my snap with cheese Let nobody come with motivate me, I just...
Gyakie - "Forever (Remix)" FLIP THE MUSIC Uuuhhhhhhhh Gyakie uh huh My mind dey for you My mind deyy Na na na na na eyy ya My mind dey for you My heart beats for you Every time when I think of you I don't know... I, I, I feel...
Bayanni - "Finish Me (AEIOU)" No level, ki la gbe ki la ju? Say you chop my ex But I chop your sister I dey hit no miss, no miss, no pity Your sister leg e dey shiver She de ku kere waka, ku kere waka One thousand kilometers...
CKay - "Felony" (Yo Auxxie with the vibe) Mmmm mmm mmm ooh Mmmm mmm mmm ooh CKay yo yo dey for you, oh Baby one in a million, oh Most beautiful lady I know You're everything I need and more Kele plenty for DM, oh...
Ruger - "Red Flags" Don't know, yeah, see... Don't know what you think this is Is it love or lust baby I don't know which is Thought I told ya I can't fulfill your wishes I'm a fucking star on every girl's wishlist But...