"Blessings On Blessings (B.O.B)" lyrics
"Blessings On Blessings (B.O.B)"
(feat. Davido)
Iye
You don't know
Baddest
Of la la
Ge ge
Shekpe!
Blessings on blessings
I'm counting my blessings
Don't act like you don't know
Continental International
Pounds ati Dollar molowo oh
Bad days are gone
Goods days are coming
Just follow who know road
As e the beat e dey bounce
All my ladies dey go low low
Taking over
No be local
Carry you go far far far
Who dey run am?
Na God dey run am
Jollof no be ofada
Cause I'm focused on my p
And I no fit retreat
I get the liver to dey fayaya ya ya
Inside life inside
Inside life
I dey live my life
Live my
Inside life
Inside life inside
Inside life
Shey na real life
Inside inside life
Ma je ko pami o
Dem say if no be money
Nobody go sabi o
Listen I'm not capping o
Moshise mo de kaku bi Ronaldinho
Won le won de le ba
And I no dey see dem for my radar
My remedy is what I like
Bad energy sit down one side
Blessings on blessings
I'm counting my blessings
Don't act like you don't know
Continental International
Pounds ati Dollar molowo oh
Bad days are gone
Goods days are coming
Just follow who know road
As e the beat e dey bounce
All my ladies dey go low low
Taking over
No be local
Carry you go far far far
Who dey run am?
Na God dey run am
Jollof no be ofada
Cause I'm focused on my p
And I no fit retreat
I get the liver to dey fayaya ya ya
Taking over
Normal normal
Pushing the P
We turn it over
Awon picker picker
Ati loader loader
If dem enter Ghana
Dem go need medical
Blacko, blacker
Who is the motherfucker wey dey talk say my tomorrow no go better?
My jigger jigger say make I go relax
Only God go make us bigger bigger
Blessings on blessings
I'm counting my blessings
Don't act like you don't know
Continental International
Pounds ati Dollar molowo oh
Bad days are gone
Goods days are coming
Just follow who know road
As e the beat e dey bounce
All my ladies dey go low low
Taking over
No be local
Carry you go far far far
Who dey run am?
Na God dey run am
Jollof no be ofada
Cause I'm focused on my p
And I no fit retreat
I get the liver to dey fayaya ya ya
Inside life inside
Inside life
I dey live my life
Live my
Inside life
Inside life inside
Inside life
Shey na real life
Inside inside life
- AZLyrics
- M
- Mayorkun Lyrics
album:
"Still The Mayor" (2025)
You May Also Like
Korede Bello - "Sun Momi" Ahh Ahhh
Girl it's only you I wanna see in the morning
Eh
You know it's only you wey I go buy that diamond for
Girl it's only you I wanna call when it's boring
Yea
You know it's only you wey I go...
Omah Lay - "Can't Relate" Ouuu yeah
Ohhhh
Ohh nobody can fit relate
All of my Nike clothes
Wrist is froze
Heart is stoned cold
Superstar lifestyle
Nobody can fit relate
All of my girls dem hoes
Guys dem rogues
God's not a...
P-Square - "Temptation" This na temptation
I say this na temptation
With a little confusion
Infatuation
Oh Lord All my friends dey call me number 10
Cause I dey play like Okocha
Dey score like Ronaldinho
Honey Biko
No...
Stonebwoy - "EKELEBE" Ekelebe you know my mind dey far
Me I no be your neighbor
Check your level and stay far
Don't do like junky wey just come play
Ekelebe you know my mind dey far
Me I no be your neighbor
Check your...
Rema - "Won Da Mo" (Vibez)
Mavins Wake up in the morning, hallelujah
Chasin' the money
Chasin' the bag
No lookin' back
Me and my gang
Steady fire we leave no gap
Gucci, Gucci, Louis V
Mix my Monster with Hennessy
My...