"EKELEBE" lyrics
"EKELEBE"
(feat. ODUMODUBLVCK)
Ekelebe you know my mind dey far
Me I no be your neighbor
Check your level and stay far
Don't do like junky wey just come play
Ekelebe you know my mind dey far
Me I no be your neighbor
Check your level and stay far
Don't make me pull up, pull up the ruger
My paddy, yeah
You go, dey rush and go bite your finger
Bad man, no chase after girl pon Tinder 1 GAD
Alone a run pon 12 cylinder
Violate and go under my paddy, yeah
You go, dey rush and go bite your finger
Bad man, no chase after girl pon Tinder 1 GAD
Alone a run pon 12 cylinder
Violate and go under
Ekelebe you be de gdege just because I gbele gbele
You want play, don't try to sample, yeah
'Cause you go tele, yeah
Unu the afro dancehall Pele
Dem better know when the gyal dem see me a road
Come hear the sexy voice, a bawl and roar
Dem say dem love Stonebwoy to the core
And me love them more
Ekelebe you know my mind dey far
Me I no be your neighbor
Check your level and stay far
Don't do like junky wey just come play
Ekelebe you know my mind dey far
Me I no be your neighbor
Check your level and stay far
(Yea-yeah) don't make me pull up, pull up the ruger
Many men are looking at my Shawty, make dem touch
Odeumodu ekeleba na wetin dem dey call me for Naiha
Anytime I pull up, pull up, hey give me everything
All the things I request, Stonebwoym dey fall out
Igbo plus all the burantashi
She don warn me when you put am OG no dey flinch
But I don knack from morning Abema mp dey gree
Who wan dey price her? You fit? Stonebwoy the money to choke Abi?
I can't be hungry, icy bling bling, they know na my policy
Ogbonge crib, na there wey we dey live 100 meters
Run my race, Burna Boy ability
Comot my condom, fuck up the pum pum quarantine with my boo
Punish me omo fuck, am like na taboo
And weh mi na go see temper dem a temper
With the Rasta man peace but I a stan talawa
Like a one marker tree, have a guardian angel
Mama Catherine ah ah dem
Dem never match up to the stamina
Done kilometers, done meters
Done miles me dem a follow inna di game
Like a compass them try to pass and dem loss
Ekelebe you know my mind dey far
Me I no be your neighbor
Check your level and stay far
Don't do like junky wey just come play
Ekelebe you know my mind dey far
Me I no be your neighbor
Check your level and stay far
Don't make me pull up, pull up the
Ruger
My paddy, yeah
You go, dey rush and go bite your finger
Bad man, no chase after girl pon Tinder 1 GAD
Alone a run pon 12 cylinder
Violate and go under my paddy, yeah
You go, dey rush and go bite your finger
Bad man, no chase after girl pon Tinder 1 GAD
Alone a run pon 12 cylinder
Violate and go under
- AZLyrics
- S
- Stonebwoy Lyrics
album:
"UP & RUNNIN6" (2024)
You May Also Like
Kizz Daniel - "Sooner" I don't need no liquor
I'm intoxicated by you
You don't need a decoy
I'm so attracted to you
I'm falling for you
But I've fallen for somebody too
And I wish I can have the two
But I know say I fit...
Ruger & Bnxn - "Romeo Must Die (RMD)" E bo ko lo many many kilometers
E so fun Awon Ota mi pe mo shi ri aanu gba, all day!
Na holiday for my side, golibe for my line
Shey mi Romeo must die, dem no talk say I try
Holiday for my side,...
Cheque - "Sorry, I Missed Your Call" Sorry I missed your call
Yeah
Sorry I missed your call
I've been reminiscing thanks for checking me up
I've been fighting my demons then I've been fighting it rough
Life is giving and taking but...
Young Jonn - "Bahamas" No come dey tell me you love me
Show me the evidence
Say the feeling is permanent
Aseju lọ'ọlọrun o like
So I don't need to do too much (Do too much)
'Cause I'm in my element
Oh, oh
Fight for your...