"Feel Am" lyrics

Mayorkun & Flavor Lyrics

"Feel Am"

Ya know
Of Lagos (of Lagos)
Phantom Onyeolima (ge-ge)

If na package, I go manage
I call shima, I call dealer
And for certain we go party for my villa Somadina
Girls for Abuja, guys for Ghana
Yes, them feel am, if you no feel am
Boys for Liberia, guys for Mushin
Yes, them feel am, if you no feel am
But if na package, I go manage
I call shima, I call dealer
And for certain we go party for my villa Somadina
Girls for Abuja, guys for Ghana
Yes, them feel am, if you no feel am
Boys for Liberia, guys for Mushin
Yes, them feel am, if you no feel am

Ya know
Shey na wetin eye dey see
Na wetin mouth dey talk
Charlie nobody knows
There is power in your tongue iyoh
Oya everybody face your work (ge-ge)
Chief Ugo. C. Ugo of Anambra 1
Ya know
Jowizaza (ihe ge me)
Make I send my aza (onye ne me)
Obu ne ejiri ego ona agbada gbada
I greet you all
Zubby Michael
Onyeomi with doings (ge-ge)

My personal person iyohh (anyamma lele)
Chukwudube gi (anyamma lele)
Onye ele anya na azu oh (anyamma lele)
Ima zukwa ofu obi ka anyi ji eje nu nu (anyamma lele)
Oya wetem something ehh (anyamma lele)
Cubana money no na okpo nunu
[?] (anyamma lele)
[?] (anyamma lele)
[?] (anyamma lele)

If na package I go manage
I call shima, I call dealer
And for certain we go party for my villa Somadina
Girls for Abuja, guys for Ghana
Yes, them feel am, if you no feel am
Boys for Liberia, guys for Mushin
Yes, them feel if you no feel am

Onyeolima
See my brother we living large oh
Who don big iyoh don big oh
Eneziem anya muna ego yi
Maka onye buluebu ebugo
You got to be somebody
Or you are nobody oh
Okwa ijele nwa ne ekwu nu
Ne mezie nu Mayorkun
Of le le le of Lagos nu
Imana men ebute gi Ike
Ike anyi ji na ba mba ehh
Afu dimkpa fu ogologo ime ya
You can't do wetin we dey do
Imazi kwanu odiri easy ohh
Odiri easy ohhh chai

But if na package I go manage
I call shima, I call dealer
And for certain we go party for my villa Somadina
Girls for Abuja, guys for Ghana
Yes, them feel am, if you no feel am
Boys for Liberia, guys for Mushin
Yes, them feel am, if you no feel am

Of Lagos (Of Lagos)


Thanks to Jaybee for adding these lyrics.
Writer(s): Phantom, Chinedu Izuchukwu Okoli, Adewale Mayowa Emanuel
You May Also Like
Phyno - "Stacks" Stacking up Stacking up Talk ma shit And back it up Me broke? U Dey crack me up Misyarn I'm hanging up Cos I'm stacking up Stacking up Talk my shit and back it up U no get talk Don't chat me up All...
Kwesi Arthur & Medikal - "DIFFERENT" Stubborn... Ui Still with the same folks But, chale, my mind different We dey the same zone But me my time different She no dey want listen She no be consistent Ghana boy sÉ› menni hwee koraa na a...
Wande Coal - "Come My Way" I know Dem no want make the money to come my way If dem know Dem no go let the money to come my way So I pray Make dem no hear am wen the money come my way Cos I know Wetin I go do wen the money come...
Rotimi - "Life Of My Party" One time on time, huh Another day Waking up and I got you next to me So what you say? You and I we got time but none to waste Let's run away Right into the arms of destiny So what you say? You come...
Lyta - "Everybody" Otemi loju, you match my face You say that you need some space It was like I fell from grace, ahahn I brag about you everyday I did everything that you say Otun wa nipe kole femi na kini moshe? If...