"Thermo" lyrics
"Thermo"
My pocket full and my glass cup runneth over
Over, hmm ah ah ah
When I no get shi shi shi shi na she come over
Over
I will o
Tell me wetin you need o
Booty wey soft like pillow
Only wetin man fit know
My philo
Throw me shades if you feel o
I go rock am like Dior
I dey give am for free o
Cos I no fit talk kini mo feso
Bum bum buss up my processor
Weekdays under the sunset
Under the sun make nothing touch your complexion
I no fit wait the tin don long
I no fit wait for turn by turn
Make we just chill for upstairs
For Calabasas, California ah ah ah
Body hot like thermo (thermocool)
She no need another (afi Mayorkun)
Body no get competitition, competitition, no no
Body hot like thermo (thermocool)
She no need another (do do do)
Body hot like forty degrees, like forty degrees, oh no no
Both sides
You keep playing both sides
Wanna know, wanna know if I'm wasting my time
Any man wey no wan jegbese
Know say your matter no be kekekere
I tell her this
She doing that cos she know say I know
Odikwa risky your body bad
Ready to risk it all on the line
You gat me ringing your cellular
Your matter do me irregular things
And I am guilty of all the charges
And this your beauty is undeniable
Ohema listen to gbedu now
Or you go press me like computer
Keys hmm hmm hmm
Cos I no fit talk kini mo feso
Bum bum buss up my processor
Weekdays under the sunset
Under the sun make nothing touch your complexion
I no fit wait the tin don long
I no fit wait for turn by turn
Make we just chill for upstairs
For Calabasas, California ah ah ah
Body hot like thermo (thermocool)
She no need another (afi Mayorkun)
Body no get competitition, competitition, no no
Body hot like thermo (thermocool)
She no need another (do do do)
Body hot like forty degrees, like forty degrees, oh no no
Writer(s): Adewale Mayowa, Adewale Ayobami
- AZLyrics
- M
- Mayorkun Lyrics
EP:
"Love.. For Free" (2023)
You May Also Like
Nasty C & Runtown - "Said" Up with the weights, I work (work, work)
Down with the pack, I roll (I roll, roll)
Now up with the sack and you know that I deserve it
Half and half when we split the purse, yeah
The preacher man...
MohBad & Imole - "Weekend" Niphkeys
Imole
Make I show you where the light is (Mohbad)
How we do things, how we party, how we rock it
Make I show you where the light is
How we do things, how we party, how we rock it
Making...
WizKid - "Love My Baby" O no o o o E ye ye eee
Wizzy o no Oh my love
I will never ever ever do you wrong
I will always always do you right
I will treat you like a queen
I will buy you diamond rings
I swear my baby I say no...
Joeboy - "Duffel Bag" You say you want a man wey go do you better
Olowo to na dollar
Ti o kin gbomo meta, hahan
Sexy Jola, je a lo dinner later
Omo I dey feel your style
When you break your back for me
Free me, free me,...
Ruger - "WeWe" Aye!
Woyo
Woyo
Woyo
Ahn!
Me nah fit lie you're an angel in a demon body
That's why me nah hesitate to screw you
She walk through the hallway with her scented body
Cologne make a man nose dey hmmm...