"Lose Control" lyrics

"Lose Control"
(feat. Blxckie)

She want love for free
Say she want all of me
But she no wan kolobi
She dey tell me casually
Shawty wan operates me manually
Emi ti mo need therapy
Emi ti mo need therapy

As I dey drip, I dey drip sololo (Lose control)
Emi timo crazy normally
She say make I take things gradually
But emi ti mo need therapy
As I dey drip, I dey drip sololo (Lose control)
Emi ti mo crazy normally
She want make I wait till February
For something wey I need in January

Philomena dangerous she too bad
She get wahala she fit cause nuisance
And if I para dem go say I do pass
When na my matter dem dey talk for group chat (wahala)
Me I don put you for my bigger picture
But if you no gree na your forfeiture
I bring the table and the furniture
If you need carpenter make you call Jesus

As I dey drip, I dey drip sololo (Lose control)
Emi timo crazy normally
She say make I take things gradually
But emi ti mo need therapy
As I dey drip, I dey drip sololo (Lose control)
Emi ti mo crazy normally
She want make I wait till February
For something wey I need in January

She said she loves my energy
Love the way I sing, love my melodies
Said she kinda cold, need a cover please
We can go back home, let the bed ring ring
When she down bad she gon call on me
Know I got that passion it's all on me
Stuck inside the past but you’re here with me
Baby lose control I'm you driver

Now and it's clear
Just let go of your fears
I'm your soldier for real
Nothing can come between or near

Now and it's clear
Just let go of your fears
I'm your soldier for real
And nothing can come between or near

As I dey drip, I dey drip sololo (Lose control)
Emi timo crazy normally
She say make I take things gradually
But emi ti mo need therapy
As I dey drip, I dey drip sololo (Lose control)
Emi ti mo crazy normally
She want make I wait till February
For something wey I need in January

As I dey drip, I dey drip sololo (Lose control)
Emi timo crazy normally
She say make I take things gradually
But emi ti mo need therapy
As I dey drip, I dey drip sololo (Lose control)
Emi ti mo crazy normally
She want make I wait till February
For something wey I need in January


EP: "Love.. For Free" (2023)
Mayorkun - Love.. For Free EP cover
You May Also Like
Victony - "Apollo" (Another world) Yeah, yeah-yeah-yeah, yeah yeah (P...) I no go dey oh I no go dey one side con dey wait Apollo dey oh I no fit con dey look Uche face Omo wobe oh Ebelebe go fit to win your case So,...
Mr Eazi - "Legalize" Aye ye Aye ye o Aye ye (Zagadat) Aye ye Na your love wey dey weak me Na your love wey dey weak me I don taya, I'm fighting no more All my life I've been searching All my life I've been searching Now...
Kuami Eugene - "Dollar On You" We didn't come here to play Rockstar Oh yeah yeah (Okum chola ee) If you put your body on me I put my money on you I put the dollar on you girl If you put your body on me I put my money on you I put...
Khaid & Boy Spyce - "Carry Me Go" Sig- Snap me fine cinemato Woah, woah, woah Oh, oh, woah, woah, woah Who dey check and balance am? Signal Carry all my money make you carry me go sambisa If I touch your body make you touch under my...
Crayon & Rema - "Too Correct" Wawawa Another banger I dey for corner when I sight you but you no really know I wear my dark shades, suppose know how superstar thing dey go Inside my heart I dey love but for my face e no dey...