"Father Abraham" lyrics

"Father Abraham"

Holy Ghost
Come down
Father Abraham
Come down
Holy Ghost
Come down
Father Abraham
Come down
Cause your people are going astray
Come down
They no love each other other again
Come down
Asset dey worry some
Come down
This life no balance again
Come down

Ayinla ayinla
You know how you dey cause
Yawa yawa
Shebi you see Alfa
Alfa
Wey dey smoke gbana

Tinbani pe kosumi
Tinbani pe kosumiIro ni mon pa ye ye
Tinbani pe kosumi
Tinbani pe kosumi
Baba knack daughter
So many plenty matter
Mama kill n pikin because of money
Baba knack daughter
So many plenty matter
Mama kill n pikin because of money
Government dey show us pepper
Ebi ti so wa de le se
Graduate dey sell pepper
Landlord fi ile ta tete

Holy Ghost
Come down
Father Abraham
Come down
Holy Ghost
Come down
Father Abraham
Come down
Cause your people are going astray
Come down
They no love each other other again
Come down
Wa wo owu aaye su wa da
Ironu so wa da oloja
Emi olorun sokale
Come down

Ayinla ayinla
You know how you dey cause
Yawa yawa
Shebi you see Alfa
Alfa
Wey dey smoke gbana


Writer(s): Great Onomaro, Ilerioluwa Oladimeji
You May Also Like
Cheque - "Call Me Baby" You so lazy AP Look in my eyes Hmmm mmm mmm Can I call you baby I'm in the mood Come on my cruise Let me call you baby I call the shots, you call the shots Now you a boss, you the one I'mma make it...
Olamide - "Need For Speed" Hustle gat me high steady grinding for the dough Destination far, time is flying no be small People worship money but we pray to God, no be so Tryna chase my dreams, Lagos traffic make it slow Oh...
Victony - "Pray" They wanna know Tell me what they wanna know They wanna know Tell me what they wanna know They wanna know Tell me what they wanna know They wanna know Tell me what they wanna know Cos me energy...
Ibradosky, Zinoleesky & Lil Frosh - "Firi Yoyo" (Spiritual on mix) LA fuuu Agbagba firi yoyo it's profession on the beat Iba awon agba agba agba agba agba agba firi yoyo Iba awon agba agba agba agba agba agba firi yoyo Iba awon agba agba agba...
Bella Shmurda - "Upgrade" Yee yee yee yee yee ye Bella Shmurda yeee Yee yee yee yee yee... Fatimo fe upgrade Oun fa shisha Oun highrate O mu teacher O fi LASU le odi stripper The matter for no pain me Fatimo na my sister She...