"Peace" lyrics
"Peace"
Iyawo mi sho da to ro mi pin ofimi sile now mon wa fa cigar
Wetin be this one like this
Been through many things
Many many gists
Though I still find my peace
Imole
Oh I, I do like say me I no dey see
Like say I no dey hear
Which kind person be this?
Oh I, wetin be this one like this?
Been through many things
La ti aiye genesis
I will be dealing with frenemies
Surviver, surviver
Mi o ni gba, mi o ni gba
Money chaser, faster than a bullet
Flying like a rocket
Badman wey never rest
King of south and the west
Faster than a car
Wón fẹ́ ba mì sa
Faster than a Benz oh
Ìjẹ̀bú ló le ẹ̀wẹ̀so oh
Bad vibes on lyrical
Uh uh uh
Reading my psalm, I am so biblical, olorun
Aiyé gbé okada wọ́n dẹ tún ni car
Dem wan tear your knicker
Dem wan to turn your teacher
Before you hammer
Oh my nigga, oh my nigga
You go dey when I no get ginger
Oh my nigga, oh my nigga
Shey you go dey when I no get raba?
'Cause my mama, 'cause my mama been praying for me
Say make I jerè
Oh my bebe, oh my bebe
Shey you go dey before my súrùlerè
Ìyàwó mi ṣo da to rò mí pin ofimi sile now mon wa fa cigar
Kakiri lodo awon aboki
Iyawo mi sho da to ro mi pin ofimi sile now mon wa fa cigar
Kakiri lodo awon aboki
Wetin be dis one like this
Been through many things
Many many gists
Though I still find my peace
Oh I, I do like say me I no dey see
Do like say I no dey hear
Which kind person be this?
Oh I, wetin be this one like this?
Been through many things
La ti aiye genesis
I will be dealing with frenemies
Surviver, surviver
Mi o ni gba, mi o ni gba
Money chaser, faster than a bullet
Flying like a rocket
Badman wey never rest
King of south and the west
Faster than a car
Won fe ba mi sa
Faster than a Benz oh
Ijebu lo ni eweso
Bad vibes on lyrical
Uh uh uh
Reading my psalm, I am so biblical, olorun
Aiye lo okada won de tun ni car
Dem wan tear your knicker
Dem wan to turn your teacher
Before you hammer
Oh my nigga, oh my nigga
You go dey when I no get ginger
Oh my nigga, oh my nigga
Shey you go dey when I no get raba?
'Cause my mama, 'cause my mama been praying for me
Say make I jere
Oh my bebe, oh my bebe
Shey you go dey before my surulere
Iyawo mi sho da to ro mi pin ofimi sile now mon wa fa cigar
Kakiri lodo awon aboki
Ahn ahnnn!
Ìyàwó mí ṣ'ó da?
Ìyàwó mí ṣ'...
Ẹ...
Fi mí sí'lẹ̀ now
Mo ń fa sìgá
Káàkiri l'ọdọ̀ àwọn àbókí
Timmy Jay on the track
Writer(s): Chisom Ezeh, Ilerioluwa Aloba
- AZLyrics
- M
- MohBad Lyrics
You May Also Like
Mayorkun & Flavor - "Feel Am" Ya know
Of Lagos (of Lagos)
Phantom Onyeolima (ge-ge)
If na package, I go manage
I call shima, I call dealer
And for certain we go party for my villa Somadina
Girls for Abuja, guys for Ghana
Yes,...
Zinoleesky - "Rocking" Baby let's do that thing
Maybe if you cum, you come to your senses
Organize pool party
Link me with your friends and sister the best thing
Imma do the both of you, no need to fight
Me I want to free...
Cheque - "Body" I no fit fake am o
If I like your vibe me I dey down
When I give it to you make you give back o
Me I like your vibe so I dey down o
You get juice yeh
Oh baby you get juice oh yeh
No go do wayo
Oh...
Savage & Buju - "Confident" It's on God
It's on God
Whoa, whoa
Girl, as long as the Hennessy for my cup will never finish
Wetin I feel I go talk am finish
Say girl, if you give me one minute
I'll convince you I am that...
Lil Kesh - "Don't Call Me" It's Young Jonn the wicked producer
Niphkeys I'm so gee'd up my bro I'm sorry
If it's not money don't call me
It's been a long way coming (Skibo)
E no go make sense if you don't know this journey
I...