"AMABANGA" lyrics

Anti World Gangstars, ODUMODUBLVCK & Reeplay Lyrics

"AMABANGA"
(feat. Fatboy E, AGUNNA & Shagba)

One, two, three, let's go

Now I wan party (olololo)
When I commot from Panti, I free (olololo)
I dey go, this Antiworld party (elelele)
Elelele, olololo

Men at work, e too sure
If na my vibe wey dem want
Make dem put body
Na we go burst your speaker
Two meters na the least
Lagos to Paris, look at me, I'm him
Na we dey burn the meters
Play bet, play tete, sure odd
Any play, I got put body (blord)
Heavyweight, anaconda, Amabanga, Antiworld
Na my own plan B

No check am, e don go
E dey strike, dey go like Sango
Asuu, no be child's play
No be beans, ewa goyin, mai mai

I dey put body, I dey show full face
I dey feel cozy for the ucee space
We dey burst setting, koti no see trace
No way, the gang no dey stay one place

We no dey stay one place
Antiworld, we too dey waka waka
Na from UK, we just lap
Jump on Amabanga
Before, dem been dey form for us
But now, dem no fit do us yanga
Before you go reach where we dey now
You go need taller ladder

We dey grind, we dey work
We dey chop, e dey show
You think say I go let you overtake me?
Make I know
I go bash your car
I go take you off the road
I go run am on code
On a low low low

Men at work, e too sure
If na my vibe wey dem want
Make dem put body (make dem put body o)
Two meters na the least
Lagos to Paris, look at me, I'm him
Play bet, play tete, sure odd
Any play, I got put body (blord)
Heavyweight, anaconda, Amabanga, Antiworld
Na my own plan B

Money no be problem
Go ask Sarkodie
Na them been dey ball
As e be, we don sack them
You dey wait, make dem sack my set?
Omo, you go wait die
Which kind stoner dey bring only one tie?
Shima get toto wey carry nine lives
So it's right that I hit am ten times
My ginger is gingered
I'm kpanshing her careless
Like advert for Fearless
Omo, I can careless

Banger go bim bim bim bim (aye)
Sound boy go sing sing sing sing
They be calling on Gustavo
Say mi call call
Hotline go dey ring ring ring ring
Earpiece dey ti ti ti ti
Living large, make dem call the police
100 opps, but dem no compete
Ama bang on any tune
Making money with the mandem

Men at work, e too sure
If na my vibe wey dem want
Make dem put body (make dem put body o)
Two meters na the least
Lagos to Paris, look at me, I'm him
Play bet, play tete, sure odd
Any play, I got put body (blord)
Heavyweight, anaconda, Amabanga, Antiworld
Na my own plan B

Now I wan party
When I commot from Panti, I free
I dey go, this Antiworld party


You May Also Like
Kukbeatz & Ruger - "All Of Us" Uh-uh, uhn (Kukuruku) (Cook that thing) Instagram, Instagram Pressure getting wesser, na we start am Range Rover your babe buy, na we dash am She dey claim CEO, make we no cast am Who pop am? It's...
Victor AD & 2Baba - "See God" I've seen defeat And I've seen love Still wondering the height I'm gonna reach before I'll see God Sometimes I feel like to fly From here to Sokoto But that thing I dey find E dey for shokoto Affect...
Ayo Maff - "Jama Jama" (Ayo, Ayo Maff) Ona lo Jin Ona lo Jin eru ni baba Omo oro mii Omo oro mii Client ma sanwo Ngba taba le tera mo hustle yi Say won ma sanwo Omo oro mii Omo oro mii No give up my padi Duro ti mi...
King Promise - "Continental" Nothing under the sun wey go shake me Kika me ho ns3m you dey tempt me But when you see me you go compose (See me, you better compose) Only thing for this life wey dey freak me Be time wey my girlie...
Shallipopi - "Ahead Ahead" Beezy They call me Shallipopi Bezzy Bezzy na plutocanapist Say Bezzy Bezzy na bad producer Wahala say Bezzy Bezzy na Plutocanapist no cap o Nno eh No cap o ahead ahead o say say I gat no girl no...