"Commot For Sanko" lyrics
ODUMODUBLVCK & Reeplay Lyrics
"Commot For Sanko"
Comot for sanko like sanko like this
Comot for sanko no be today wey all the koti don cast
FCID talk say we killy person just like that
They know say men don lap
These anti world gangstars
As we don comot for sanko like this omo guy na back to back

Presidential villa for sanko presido give us room
I dey with Gustavo and Odumodu the sanko dey boom
They no say normally we fit the profile we breaking the rules
IPO talk say we no get case my guy dey jump jump my guy you too do
I no fit lie sha the sanko fresh pass the other sanko wey I don enter
Some men dey play what, some men dey play draft
Geography class we still dey plot graph
We still dey plot graph
Geography class we still dey plot graph
Back to the matter e no go better for una papa sha
One agadaga for all my manchi wey been come track us sha
When you dey for quanta you go know the people wey dey for you
Fuck olokpa na still the standard police is your friend
Bobo juice
We go jam for bus stop
Na them dey rob us, na them dey burst us
We still dey burst them they no fit stop us
We dey the free world na God dey pick up
I no dey talk much but when I rap untop instrumental you go get the picture
Comot for sanko no be today wey all the koti don cast
FCID talk say we killy person just like that
They know say men don lap
These anti world gangstars
As we don comot for sanko like this omo guy na back to back
Comot for sanko no be today wey all the koti don cast
FCID talk say we killy person just like that
They know say men don lap
These anti world gangstars
As we don comot for sanko like this omo guy na back to back
One agadaga for my SO two prado prado for IPO
Gustavo dey crash, e no hear that one
Morning devotion na for inside bed we pam
When we dey go shit unkor
We must to pour water for their pit latrine
We dey shit fast fast make nobody catch you dey boks for street
Thirty three days I lap, tah! Odumodu please go home
You don dey blow lala, you dey fa ciga, you dey whack pizza
Shu
Inside Sanko na we get level pass anybody papa
IG say my matter na chise eight lawyers dey lap my side
Never to be caught off guard
Even if you no run am, presido cellular dey him stockings
CSO no fit gauge am
Warri boy dem hol am for Delta boarder
Na who kpai am
No be me ask Ig
Six months dem package am inside can Bin Ladin
Snitching
Terrorist Odumodu you killed
Reeplay unkor Gustavo dem dey the slam dey sleep
Be like say na their house dem comfy Sanko boy too dey dream
Dem dey sip on coda codolin anti world ganstars are free
Comot for sanko no be today wey all the koti don cast
FCID talk say we killy person just like that
They know say men don lap
These anti world gangstars
As we don comot for sanko like this omo guy na back to back
Comot for sanko no be today wey all the koti don cast
FCID talk say we killy person just like that
They know say men don lap
These anti world gangstars
As we don comot for sanko like this omo guy na back to back
- AZLyrics
- O
- ODUMODUBLVCK Lyrics
single:
"Out On Bail" (2022)
You May Also Like
Cheque - "No One Else" I don't be rocking with no one else
If am fucking with you then there's no one else
I'm a real nigga I don't kiss and tell
When they rope me up men there was no one else
How you making my nigga men...
Wande Coal - "Sho Ma Gba" Baby, would you let me love you that's all
Omo ti n ba mu e ma a je e la tan
Do re mi fa so fa mi do la so
No forget na me sing so mi so
Ye, le-le-le-le-le-le-le
Sho ma gba o, sho ma gba o
O,...
Yemi Alade - "Fake Friends (Iró Òre)" When the money come...
Hmmm normally, hmmm normally...
When the money come, I go change my face
All of my fake friends we no go dey relate
When the money come, I go change my face
All of my fake...
Crayon & Magixx - "You vs You" Laser focus, cos oil plenty for your body
Con dey choke us (Hmmmm)
Men dey focus, start to chook eye for your body, na God go save us oh
Say na who come dey compare?
Why you dey compare?
Stop to dey...
Young Jonn - "Sharpally" Nuh-uh-uh, uh-nuh
(Kill dem all)
Jiggy
Deep down inside my liver
I know this our love forever
On wa something ti sonu
Blame it on my lifestyle yolo
No come here come do me ojoro
You wan play me...