"Na Now" lyrics

ODUMODUBLVCK & Reeplay Lyrics

"Na Now"

Goverment food Na now
We Dey the back dey blaw

Government food Na now

When I enter cell I bow
Buhari food Na cap
Wetin Dem chow
Na crap
ANTIWORLDGANG
Allowed
Wetin and Wetin I blow
They know Na loud

For inside SANKO
They no Dey allow
But we Dey burn bass

Government food Na now eh
When I enter cell I bow
Buhari food Na cap
Wetin Dem chow
Na crap
ANTIWORLDGANG
Allowed
Wetin and Wetin I blow
They know Na loud

Ig fall out your air freshener
PRESIDO say I go pay 5k
Before I go blaw
Check your wrist watch our time Na now
And we dey Out on bail like gareth bale we must ball and they must to bow

Maximum sentence on my jah
Complainant say we stab her child
Odumodu I took a vow
You go Rot in jail
And I swore to jah
I been dey for my Hommie's side
Next thing they talk say we do homicide
Pay homage to the dead and gone
Let him Rest In Peace
His mum can't believe he's gone
It's done
When I enter cell I bow
Buhari food Na cap
Wetin Dem chow
Na crap
ANTIWORLDGANG
Allowed
Wetin and Wetin I blow
They know Na loud

For inside SANKO
They no Dey allow
But we Dey burn bass

Government food Na now eh
When I enter cell I bow
Buhari food Na cap
Wetin Dem chow
Na crap
ANTIWORLDGANG
Allowed
Wetin and Wetin I blow
They know Na loud

They know say na loud
Even tho it's not aloud
Presido Na my manchi hoha
Alhaji Nura load up the Doha jor
For the station
We still dey form formation
For your information
We dey innocent
Na allegation
Na allegation
Navigation
My lawyers Dey parmutate am
My exoneration
Gustavo mama
Been Dey delegate am
And she COLOUR grade am
My niggas Dey lap on a regular
Cellular
The whole of Abuja dey
Find us
My chikito tears
E Dey fry buns

When I enter cell I bow
Buhari food Na cap
Wetin Dem chow
Na crap
ANTIWORLDGANG
Allowed
Wetin and Wetin I blow
They know Na loud

For inside SANKO
They no Dey allow
But we Dey burn bass

Government food Na now
When I enter cell I bow
Buhari food Na cap
Wetin Dem chow
Na crap
ANTIWORLDGANG
Allowed
Wetin and Wetin I blow
They know Na loud

Blvcksheep forever
Blvcksheep for life
Izgaaju till we kpeme
Antiworld gangstars
Ge records you get me
Odumodublvck Reeplay
Cross you dey craze
Your papa


single: "Out On Bail" (2022)
ODUMODUBLVCK & Reeplay - Out On Bail single cover
You May Also Like
Young Jonn - "Incase" Phantom Jiggy! Money for hand o back for ground Do me I do you, man no go vex Monica baby won so pe o ti ja Everybody ti be whine for the kpa But incase o (incase o) But incase o (in case o) E ba...
Kida Kudz - "Never Saw Us" Eh eh eh eh eh yeah Jiggy Jiggy boyz Eh-eh eh-eh I do this for ma offsprings Chasing that bag till I pull my harm string Ancestors accept my offering Told me I will never see no suffering One time...
M24 - "Secret" I wanna send that text my pride won't let me Tell her I miss her smile on her face when I tell her she's sexy Violate me Imma take it to the max like Pepsi He went round the ting got left in a way...
DaVido - "UNAVAILABLE" Baddest You know Eh, eh, eh, eh Tune into the king of sounds and blues Initiating rage process I'm unavailable (Unavailable) Dem no dem see me (Dem no dey see) I'm unavailable (Unavailable) Dem no...
Patoranking & Popcaan - "TONIGHT" I work so hard you know I don't want no stress I no get time to impress Call that girl with tha lovely dress Yeah yeah You no lose guard omo it's a comming fest This yah one is a drinking fest You go...