"Finesse" lyrics

Replay & ODUMODUBLVCK Lyrics

"Finesse"

Woke up and carried my keys
Ready to enter the streets
I had a hell of a Night
No fit remember the gist
I heard a knock on the door
Na the police abeg na wetin I do
Which kind matter come be this eh
All of my neigbors are outside standing behind the police
All of dem been dey complain
Turn down the volume a bit
You People Party Too Hard You Party Too Much You No dey Relax
Get the hell outta my face before I fly come land you slap weyre

They no want make we dey ball
They no want make we dey score goal
They want dey keep us for off
They no want make we dey bubble
They no want make we dey ball
They no want make we dey score goal
They no want make we dey Ball make we dey ball

Oh my God
Finesse
Bless up
But the rest
Dem dey mess up
Na for nest I dey dress up
Semi last card
Check up

They no want make I record
They no want make I dey chop
They no want make I dey flaws
They no want make I dey ball
They no want make I dey double up
They no want make I improve

They want see me for the exact same place wey dem see me last year dey snooze odumodu
I carry my bible for hand
Peter ray dey for my side
Him tell me say make I pray for am so that the parole go favor him side
Favor and reeplay na padi blacky na padi from time
Crucifixo no dey tally with phonoies
Commot for road make I rhyme
Peter piper picked a peck of pickled peppers wetin concern me with that crime
General market
Fire olokpa
Fire with okpa
Commot him beret, pay no respect
They wanna bury us they wanna carry us reverse the car make We cut out like gbomogbomo for the church
Finesse
Bless up
But the rest
Dem dey mess up na for nest
I dey dress Up
Semi last card check up


EP: "Anti-World Gangstars" (2018)
Replay & ODUMODUBLVCK - Anti-World Gangstars EP cover
You May Also Like
Lil Kesh - "Try" It's ya ya ya ya yagi level yagi level Everything I give am to God (uh uh) Even though underrated omo I don't blame them Many many things they don't know (They don't know) But I stand on my feet na...
A-Q & Brymo - "Family First" Let's not pretend, me and M haven't really been on talking terms You know issues get bigger when you look through microscopic lens Still, I'd never chase clout or ever copy trends This song is hard...
Tion Wayne - "Who Else" In the club with my guys, better know it stay with us Bad bitch still come to the 9 even though it's dangerous (Mm-mm) Who made the gunman beat? (Who else?) Who make a bad bitch cheat? (Who else?)...
Bella Shmurda - "Contraband" Don't you fake it, I like it don't complicate things Baby you gazing, on a low-key you must be a bandit And if you see it and you like it, I'm gon buy it even contraband it O yeah you're bandit, I'm...
Fredo - "Need His Album" I just write another song, get the cash and then bounce I'm with assassins about, what you chattin' about? (Huh?) Don't be lackin' about (Huh?), if we catch you, you're out (Yeah) I got crack in the...