"Snakes" lyrics
Replay & ODUMODUBLVCK Lyrics
"Snakes"
Wetin you go do if you hear say I pop
Wetin you go do if you hear say we blow
Shey you go dey smile
Or shey you go dey bone
Wetin you go do
Ma time is very close
Wetin you go do if you hear say I pop
Wetin you go do if you hear say we blow
Shey you go dey smile
Or shey you go dey bone
Wetin you go do
Ma time is very close
Enemies everywhere
Enemies in my house
Enemies in the street
Enemies in dem shows
Enemies on my couch
Take one take two
Snap dem take dem
Famz dem love dem
Shake dem hug dem
That their performance
Be like Gold men
Anybody wan kon try
Anybody wan kon die
Nobody go wan kon try
Nobody go wan kon die
No be you dey put me down
No be you dey turn me down
Now u wanna form my guy
Now you wanna hug my guys
We show we ball
We score they clap
They know the name
We killed the game
The fakes the fox
The rats the snakes
We killed the fakes
Den ate the snakes
We show we ball
We score they clap
They know the name
We killed the game
The fakes the fox
The rats the snakes
We killed the fakes
Den ate the snakes
Ar no wan make odumodu perform for the place wey I dey
If you see reeplay den tell me so I no go enter the place
Dem and agunna bu eze
Their music dey batter my brain
I no go lie I dey envy
Na Jehovah dey for their train
Look at the toyin tomatoes
Look at agbani daregos
Following odumodu
Reeplay agunna eze
Gustavo dey for the setting
Cruchifiso dey for the setting
They balling they pimping
They balling they pimping
They balling dey pimping
We show we ball
We score they clap
They know the name
We killed the game
The fakes the fox
The rats the snakes
We killed the fakes
Den ate the snakes
We show we ball
We score they clap
They know the name
We killed the game
The fakes the fox
The rats the snakes
We killed the fakes
Den ate the snakes
Wetin you go do if you hear say I pop
Wetin you go do if you hear say we blow
Shey you go dey smile
Or shey you go dey bone
Wetin you go do
Our time is very close
Shey you go dey smile
Or shey you go dey bone
Wetin you go do
Our time is very close
Snakes
Some boys Are fucked
They talk. Too much
Be real, my g
And cut. The cost
It costs. A lot to be what
U not. My squad
Unruly we like fuck. The cops
She hid. Her feelings. In time. It showed. Although. She knows. My ambition. My goals. I hit. The road. I'm searching for doe. I'm always charged up but they're device. Is slow. I sacrificed. My time. For good. No homo I ain't got the time for cock. And bull
We hit. The shows. With all. My bros. We kill it. And ball. But shhhh. On code. You hating? I'm sorry your opinion doesn't matter
You still down south while I'm climbing up the ladder
The road I paved. Be nice. Be brave. Explore. The world. Come out. Your cave
- AZLyrics
- O
- ODUMODUBLVCK Lyrics
EP:
"Anti-World Gangstars" (2018)
You May Also Like
DJ Xclusive & Zlatan - "Gbomo Gbomo" Ah Gbomo gbomo gbomo
Superstar DJ
Ibile
It is I
Kapaichumarimarichopaco
Exclusive
Gbomo gbomo gbomo gbomo (Gbomo)
Gbomo gbomo gbomo gbomo (Gbomo)
Gbomo gbomo gbomo
Te ba ti ri wa, e pe wa gbomo...
Blaqbonez - "FASHIONNOVA" That girl in the corner
Yeah she bad and bougie
She like Fashion Nova
E bring out her booty
Pick up my phone, who's callin'
At eight in the morning?
My mandem still sleepin'
Last night was a movie
I...
Wande Coal - "Dues" Dream girl
Dream girl
Dream girl
Dream girl
Girl of my dreams
She's the girl of my dreams
She's the girl of my dreams
You too bad for me
I don't know what you want
The way she fucks with me
Is it...
MohBad - "Ask About Me" (I-It's)
(So Easy)
(Connecting, slow)
Ask about me, ask about me ('bout me)
Wonti le mi, but won mu mi (mu mi)
Omo Olohun, k'ole su mi
Seke-sekebula (bula)
I'm still getting my mula (mula)
Dollar...
Lojay - "AVAILABU" O girl I wanna feel on your silicone first
'Cause it's been a long time I seen you undress
I tell you I'm helpless against your waist
Girl, I've been outside the Bourdillon gate
And I been waiting...