"FLAKO" lyrics

Wizard Chan & ODUMODUBLVCK Lyrics

"FLAKO"

Flako, flako, flako, flako, flako, flako

Ọmọ the swag is fire
No man dares off my burning fire
Sound wey dey fill with pain dem go hear am
Ṣe make I feed your ears burning fire
Uh ye, ayoo, my pain oh, yawa
The reason life get purpose na say man fit kpai
So me and my friends dem dey waste no time
So listen to the lyrics as you listen the rhyme
But no let the message come dey pass you by
Use your number 6 when you dey tackle bad mind
Don't let no man come and fuck with your vibe
Cuz this life we only got one life
Uh ye, boys are rolling

Light up spliff, light up kpoli
No information but dem notice
Flako be ah OG
Boys are rolling

Flako eh, flako eh, flako eh, flako eh, oh flako
Papi, papi, papi, papi, flako
Flako eh, flako eh, flako eh, flako eh, oh flako
When we are rolling me go watch your back oh oh oh

E for remain small dem for call me kpai kpoi
Pass the kpoli no dey linga stop story
My, my kele too dey dwell on doggy before I give am she roll me kali
Big daddy, ọmọ, this your swag many
The money long sotey we pack am with tanpoline
Their pocket low so their doings dey on tin-tin-ni
Big kala, your igbo fat oh, pampala
You blow cana, even my lawyers dey boost graba

Na for Okochiri Wizzy been dey give me OT
Say back then, forgiveness was harder than
Many men drop on a normal day p
So make we no dey bad mouth our fellow man
For their, for their ama dem dey call me OD
So when I show galala go burst for the rest
Nobody fit stop me LA to lasgidi
I go pam my igbo, immigration know my P

Pass kpoli oh
Kpa kpoli oh
Pass kpoli oh
Pass kpoli oh
Pass kpoli oh
Kpa kpoli ehh
Pass kpoli oh
Pass kpoli oh
Iria awo eh (Ehhh)

Flako, flako, flako, flako, flako
Papi, papi, papi, papi, flako
Flako eh, flako eh, flako eh, flako eh, oh flako
When we are rolling me go watch your back, oh oh oh

Na for Okochiri wizzy been dey give me OT
Forgiveness was harder than
On a normal day p
Our fellow man
For their ama dem dey call me OD
Burst on a regs, oh oh oh
I say e dey burst on a regs


You May Also Like
Ayo Maff - "FIND MONEY" Ayo Ayo Maff! Say warawara Lorilẹ o di go- Me and all my guys, we dey find money (Ge ge) We dey find money (Ge ge) We dey find money (Say, say) Anywhere belle face, we dey find money We dey find...
Black Sherif - "Konongo Zongo" (Why so serious) No no no no I pray to God for times like this aswear my papa I no fit lie you like koti I work so harder I go wayward for what I need Kwaku mantie obiaa It's me and my gang we never...
Lil Kesh - "Try" It's ya ya ya ya yagi level yagi level Everything I give am to God (uh uh) Even though underrated omo I don't blame them Many many things they don't know (They don't know) But I stand on my feet na...
2Baba - "KUKU GOOGLE AM" Beyonce fine but for nyash na Niki Minaj If na shaking Cardi B nyash shakee pass Musu musu Ba musu musu The most expensive thing we steady spending Time Argument o argument o Time You no believe...
Victony - "Risk" Come make this money rain on me Come make this money rain on Come make this money rain on me Come make this money rain on One, two One, two, three, go! Risk, risk, risk, risk it all Risk, risk,...