"REAL MODU" lyrics
"REAL MODU"
It's not the person that is hating on your music
That will make you
Trust
That's all you should know
Meh
Who be that sheep
Odumodublvck
I wish
I wish
I I
I wish I recorded this
Part of this
Conversation so that
I will put it in on
One of my songs
Madam
I am very happy for you
For the lord almighty
Has heard your prayers
He has put all your
Enemies to shame
Madam
You're pregnant
Back again
I'm born again
Na yaweh commot the pain
My mother been feel the pain
Today and tomorrow
All of us go laugh again
I'm Back again I'm born again
Na yaweh Dey Fly the plane
My brothers dey feel the pain
Today and tomorrow
All of us go laugh again
Look at the people
Dey Dey mock am
She never marry
She never born one
Look at the mother
She dey suffer
Until Jehovah
Scatter the mockers
Look at the bastards
Dem never blow
Dem no do video
Dem never buy car
Look at the haters
Dem never know
Ma Jesus is coming
Put down your arrows
Babalawo go dey fire the boy
Even the witches are
Looking for me
Dey don't want
Odumodu to be great
Dey want to batter me
Dey wanna dey wanna
Shatter my faith
I no wan make
You dey halla my name
You know say no be me
Carry the shame
Desame nigga wey dey
Carry the shame
Jesus
Na desame person
Carry my mama
Carry her give her pikin
Back again
I'm born again
Na yaweh commot the pain
My mother been feel the pain
Today and tomorrow
All of us go laugh again
I'm Back again I'm born again
Na yaweh Dey Fly the plane
My brothers dey feel the pain
Today and tomorrow
All of us go laugh again
Collect her peace
Commot the pikin
Piss on her peace
Piss on your grave
Better behave
You
You Go to your cave
From today We no dey
Pity the witches
All of dem dem wan to
Dey kill joy
Today today na to pray to Jehovah
Scatter the plotters
And give me my loved ones
I no dey hear
I no go fear
I no go dread
Commot the cross
Gimme the Bible
Demon on pause
Gimme the rosary
Gimme the water
And gimme d oil
Fire for fire
The woman of ZION
Dey fight for her son
Babalawo go dey fire the boy
Even the witches are
Looking for us
Dey don't want a blackersheep to be great
Dey wanna batter us
Dey wanna dey wanna
Shatter my faith
We no wan make
You dey halla my name
You know say no be we
Carry the shame
Desame nigga wey dey
Carry the shame
God
Na desame person
Carry my brothers
Carry dem commot the gbege
We're Back again
We're born again
Na yaweh commot the pain
My mother been feel the pain
Today and tomorrow
All of us go laugh again
We're Back again
We're born again
Na yaweh Dey Fly the plane
My brothers dey feel the pain
Today and tomorrow
All of us go laugh again
Dey Dey mock am
Chai
Chineke
She never born one
Chineke chineke
Dey Dey mock am
Now she don born one
Now she don born ten
Blacksheep forever
Blacksheep for life
Izgajuu till we kpeme
Jesus Christ is lord
Twi twi twi
Reeplay Wagwan Wagwan
Ya Shittu Wagwan Wagwan
Ice
Writer(s): Tochukwu Ojogwu
- AZLyrics
- O
- ODUMODUBLVCK Lyrics
EP:
"THE TRENCHES" (2018)
You May Also Like
Ice Prince - "Get At You" Ohh I can't lie to you
Call you my wife and I
Cannot deny for life, for life, for life
I can't believe I'm still stuck out here
Thinking about you, how the fuck I care
Spark my weed, puff inna the...
Lil Kesh - "Try" It's ya ya ya ya yagi level yagi level
Everything I give am to God (uh uh)
Even though underrated omo
I don't blame them
Many many things they don't know (They don't know)
But I stand on my feet na...
Cheque & Fireboy DML - "Hustler" Emi Omologo
Everywhere I go them dey follow
Them go wan dey take all my photos
The things wey I been through they don't know
For magodo
Them don sign me but kosowo
Seyi tell me say I no go blow
Say...
MohBad - "La Pio Pio" (Won ma la pio pio)
(Niphkeys, Niphkeys)
Ala-la-la, la
Won ma la pio pio (Imole)
Won ma la pio pio (la-la, la)
Won ma la pio pio (la-la, la)
Won ma la pio pio (la-la, la)
Mm-mm, won ma la pio pio...
Falz - "Yakubu" Mr Yakubu! Ę ma ń se bi fraudster
You don't want to prosper
Come and collect Oscar
300 billion te gbà lówó ìjoba
Kí le fi se ná sir ?
A ti fi je Mossa
Twitter dey talk
This one go hot
Other...