"WAIST" lyrics

"WAIST"

Hm hmm hmmm
Hm hmm hmmm
Hmm
Carry for waist waist

Jesu jesu
Hm hmm hmmm
Hm hmm hmmm
Hmm
Carry for waist waist

Jesu jesu
Hm hmm hmmm
Hm hmm hmmm
Hmm
Carry for waist waist

One day for the thief
Every other day for me
I go smoke chimney
Drink oshimiri
Egigiji gigiji gigiji gigiji
Yes o I put CBD
E dey relax body
Peace and harmony
Go check my
Money long oh money long oh money long oh hmm

Mili mili mili mili mi
Wetin I dey use money for
All of una no serious
How e take concern anyone

Mili mili mili mili mi
How much for my lu Luis v socks
170 mili mili

Jesu chai o
The dada wey dey my head oh
Scatter my enemies
Confuse them with little things

Jesu chai o
I'm making wrong decisions
Anytime I see ikebe, anytime I see ikebe

Jesu Jesu
Hm hmm hmmm
Hm hmm hmmm
Na 2 people something she carry for waist waist

Jesu Jesu
Hm hmm hmmm
Hm hmm hmmm
Na 2 people something she carry for waist waist

Me I no dey gree play with my money
The wey you collect it from me
I want to romance your body
Olokpa romance onye ohi
Omah Lay omemma, omemma, omemma omemma
I will spray you in dollars
Throw your back back to sender

Na yansh wey big na him be ikebe oh ikebe o e
Na yansh wey real na him be ikebe oh ikebe
Take the protein shake your soft ikebe oh ikebe oh
Wetin kill Samson na still ikebe o ikebe o

Jesu chai o
The dada wey dey my head oh
Scatter my enemies
Confuse them with little things

Jesu chai o
I'm making wrong decisions
Anytime I see ikebe, anytime I see ikebe

Jesu Jesu
Hm hmm hmmm
Hm hmm hmmm Hmm
Na 2 people something she carry for waist waist

Jesu Jesu
Hm hmm hmmm
Hm hmm hmmm Hmm
Na 2 people something she carry for waist waist

Jesu Jesu
Hahaha you're crazy you know


Writer(s): Pontus Persson, Richard Zastenker, Stanley Omah Didia
You May Also Like
Tiwa Savage - "Koroba" I no come this life to suffer If I follow politician You go hear am for paper Them go call am prostitution Who no like enjoyment? If money dey for pocket Shebi na national budget o? We go blow am...
King Promise - "Terminator" Killbeatz, let's go Oh, ah-ah, oh-ah-nah, oh-ah, nana Oh-ooh-oh Oh, ah-ah, oh-ah-nah, oh-ah, ah-ah Yeah I'm at a point in life, if you understand me or not Misunderstand me or not Me, I'm okay, I'm...
Patoranking & Diamond Platnumz - "Kolo Kolo" Baby I dey Kolo for your love I dey mad for your love I dey kolo for your love I dey mad for your life My love is bigger than the ocean Pon your skin like ah lotion Loving you is my devotion Give...
Johnny Drille - "Palava" Johnny Drille (Na na na na na...) Ten over ten I dey over calculate I dey pray and fast I dey meditate Another kasala every other day Coolu my temperature e don dey raise Rain on me Father in...
Bayanni - "Kala" Call me bayanni, hmm Emi ti mo kala Nse ni mo sara wo koro, make she cool my temper, yeah (Ye, ye) Ti mo ti mu VOSP pelu kolaq Shoboloyoke won ma ke, baby, don’t bother Ah, yeah 'Cause I got my...