"Abobi" lyrics

"Abobi"

Rumuokoro don catch fire
Last night I was walking on the road
When they shoot the man and shoot him tyre
Ikorodu don catch fire
As I dey waka I dey see one man when be say dem shoot
Wey dey carry kaya
The Baba carry kaya

Soldier go, solider come
Barrack no dey run
Kill by a gun, you'll die by a gun
How you go feel at the point of no return
'Nuff men dead under the sun

Na so them kill the innocent man
Innocent man get paddy man
Paddy man vex turn Taliban
Taliban run the whole town down

Dem don kill Abobi eh
Don kill Abobi
Na who kill Abobi
Who kill Abobi
Abobi Abobi eh

Dem don kill Abobi
Don kill Abobi
Na who kill Abobi
Who kill Abobi
Abobi Abobi eh

Fire, fire, fire
Fire
Fire, fire, fire
Fire
Fire, fire, fire
Fire
Fire, fire, fire
Fire

Ose mi bipe, gbim gbim
My full body dey gbim gbim
My body do me, gbim gbim
Obodo delu jim jim
Onyeoma na jim jim
I carry my thing jim jim

From Rumola to Agidingbi
Everywhere just dey gidigidi
Delu Ma jim jim
I carry my shoe gbimgbim
Mama sef dey gbimgbim
Papa sef dey gbimgbim

Abobi no dey find trouble
E no dey find trouble
He just wan bubble
Family man wey dey struggle

Abobi no dey find trouble
E no dey find trouble
He just wan bubble
Family man wey dey struggle
Oh, oh, oh

Dem don kill Abobi
Don kill Abobi
Na who kill Abobi
Who kill Abobi
Abobi Abobi eh

Dem don kill Abobi eh
Don kill Abobi
Na who kill Abobi
Who kill Abobi
Abobi Abobi eh

Fire, fire, fire
Fire
Fire, fire, fire
Fire
Fire, fire, fire
Fire
Fire, fire, fire
Fire


Writer(s): Patrick Nnaemeka Okorie, Kelvin Peters
You May Also Like
Sarz & WurlD - "MAD" Bembelembe is you ok Bembelembe is you ok Bembelembe is you ok Bembelembe is you ok Bembelembe is you ok Bembelembe is you ok Bembelembe is you ok Bembelembe is you ok Dealing with my stress Dealing...
P-Square - "Collabo" Na collabo ye eh eh She want some collabo eh eh I go sing for you You go sing for me eh eh She say she want some collabo...collabo She need am badly be like tornado....tornado She talk say I dey...
Sarkodie - "Pain Killer" What else Your body go kill me, now! Obidiponbidi Runtown Now! yeah Chale your body go kill me What else Da bεn na wo bεba? Baby, mad for your body oo (obidiponbidi) Craze for your body oo Sing for...
Wyclef Jean - "Little Things" We need to go back to the way we used to be Girl I want you back, I want you back, I need you back We need to go back to the way things used to feel Boy I want you back, I want you back, I need you...
Fireboy DML - "Vibration" Le (Wicked!) Le Leh leh leh Le le Leh leh leh Leh leh leh Egbami O pari oh See wetin she carry oh No more ini manimo Make our body kan ra wan oh Give it to me sharply oh Roce pon me oh Baila, mami...