"Nwayo Nwayo" lyrics
"Nwayo Nwayo"
Since morning I never see chow
No wahala gobe gobe ah
Kedu ife nmadu ji isi kote o
Show me the way no Dey give fish
If u be Judas no Dey give me kiss
Dey on my own make I have my peace
Nwayo nwayo ka eji Eli ife...
Big money slow to enter
But raba quick Dey leave o
Mana Nwanyo nwayo ka eji egbe igbe o
Today oluwa go remember you
Nwayo nwayo
Echi di ime o
Kpelum ekpele
Ahhhhaahhh
Okwa ibili kam bili
Okwa iribe ma eribe
Imaka na ife erike o
Kpelum ekpele o
Okwa ibili kam bili o
Odili nwoke dili nwanyi nma o
Okwa ikuba ma aku ba o
Everyday I Dey on the road to find my own
I must hustle for my own
Enu uwa bu turn by turn
I can't wait to find my own
I got a dollar and a dream
Pray make my tomorrow blessing no Dey sieze
And every hustler wanna make the cheese
Dem go tell you say it is what it is
Forget where I Dey I know where I Dey go
Carry am for my head nobody I Dey owe
Shey we start on the low
Handle am like a pro ... nah nah
I know say one day na oga eme o
Nwayo nwayo ka eji Eli ife...
Big money slow to enter
But raba quick Dey leave o
Mana Nwanyo nwayo ka eji egbe igbe o
Today oluwa go remember you
Nwayo nwayo
Echi di ime o
Kpelum ekpele
Ahhhhaahhh
Okwa ibili kam bili
Okwa iribe ma eribe
Imaka na ife erike o
Kpelum ekpele o
Okwa ibili kam bili o
Odili nwoke dili nwanyi nma o
Okwa ikuba ma aku ba o
- AZLyrics
- P
- Phyno Lyrics
album:
"Full Time Job" (2024)
You May Also Like
Shallipopi - "ASAP" Na e be clear road o
Only one Pluto presido
They call me Shallipopi
Say say say Way way
Network slow nor mean say WiFi disconnect (clear)
Do you know who you are talking to (know what)
Watch your...
P-Square - "Temptation" This na temptation
I say this na temptation
With a little confusion
Infatuation
Oh Lord All my friends dey call me number 10
Cause I dey play like Okocha
Dey score like Ronaldinho
Honey Biko
No...
Ayo Maff - "Jama Jama" (Ayo, Ayo Maff)
Ona lo Jin
Ona lo Jin eru ni baba
Omo oro mii
Omo oro mii
Client ma sanwo
Ngba taba le tera mo hustle yi
Say won ma sanwo
Omo oro mii
Omo oro mii
No give up my padi
Duro ti mi...
Teni - "Power Rangers" If to say I get superpowers
I for come meet you where you dey
And me I no fit fight like power rangers, oh yo
I for come meet you where you dey
Na me be Cinderella oh
Na you be Superman, oh baby
I...
Ice Prince - "Superstar" Anytime we talk say we go rock, we go all the way Better cars, better clothes on me
Better parties, better houses and better girls on me
See I can take you there
Champagne everywhere
That’s the life...