"Paracetamol" lyrics

"Paracetamol"

My medicine my paracetamol
Nyebe m ya make you no ever stop
Nwa m oooo
Ada, ada oooo
See my medicine my paracetamol
Nyebe m ya make you no ever stop

So gi ooo
Girl I no go let your love pass me oo
Baby ooo
No go gbalaga you don jazz me oo
Emi ooo
Baby mee m your one and only ooo
Name it and I go do it for you ooo

Ahhh the way I love you ima nghotakwa
The things wey you give me m makochakwa
My medicine my paracetamol
Nyebe m ya make you no ever stop
Hapu ndi asiri ka ha kuba nu
I got you I go dey with you forever
My medicine my paracetamol
Nyebe m ya make you no ever stop

From the first day I meet you
Akporo m gi babe m nu
Lelebe nwata see person God create nu nu
Hmm maka you the queen of my heart
I go call you Adaeze m nu
Come lay na my bed nu nu
No go do you things you go regreti nu nu

Yeah, maka na oru kuo na my side
Without you m jonesu ba ooo
I go dey here for you
Maka gi m je kpuo dada m ooo
Girl I wan be the one wey go call you ka i brochiba oo

You be my medicine my paracetamol
Nyebe m ya make you no ever stop
See this love e no go dey low-key
As I dey you no go dey lonely
Should in case na owu sawa gi asa oo
Put a call ka mu para gi apa oo
Okwa Ima na mu jikwa gi eto onu
If it's fine put the blame on me
See mistake sokwa n'ije enu ooo

Ahh the way I love you I ma nghotakwa
The things wey you give me m makochakwa
My medicine my paracetamol
Nyebe m ya make you no ever stop
Hapu ndi asiri ka ha kuba nu
I got you I go dey with you forever
My medicine my paracetamol
Nyebe m ya make you no ever stop

Girl I don't wanna go (don't wanna go)
Pasa na corner gi oo (na corner gi oo)
I ga eme mmadu ekoo (mmadu ekoo)
Like water we go de flow (flow, we go de flow)
No need to worry oo
Asa ebezina ozugo
Onye nwelu gi nwelu ezi mmadu oo
Come through na ife na-emebi kwe oo

See this love e no go dey low-key
As I dey you no go dey lonely
Should in case na owu sawa gi asa oo
Put a call ka mu para gi apa oo
Okwa ima na mu jikwa gi eto onu
If it's fine put the blame on me
See mistake sokwa n'ije enu ooo

Ahh the way I love you I ma nghotakwa
The things wey you give me m makochakwa
My medicine my paracetamol
Nyebe m ya make you no ever stop
Hapu ndi asiri ka ha kuba nu
I got you I go dey with you forever
My medicine my paracetamol
Nyebe m ya make you no ever stop


Writer(s): Ifiok Monday Effanga, 1, Chibuzor Nelson Azubuike
album: "Something To Live For" (2021)
Phyno - Something To Live For album cover
You May Also Like
Kizz Daniel - "Burn" When I'm fifty sometin sometin I'll still call you my baby girl And I don't want nobody But only you my bae When I'm fifty sometin sometin I'll still call you my honey pie And I don't want nobody But...
LADIPOE - "Law Of Attraction" It's like every night is Hot girl summer and you cannot wait To show your inner Megan or maybe Jhene She said I like it when you go perform baby I'm your private only fan login to my page I'm a...
Ruger - "Champion" I reign I reign I reign I reign Ah ah ah ah... Kukuruku Ah ah ah ah... Everyday me fast and pray And anytime wey me climb on the stage All of dem appreciate Ah, to all the ones me not can date No...
Black Sherif & Burna Boy - "Second Sermon (Remix)" Ye Ye Ye (Yee Yeee Yee Ye) Yee Yeee Ye Ye Ye (Yee Yeee Yee Ye) Yeee Ye Ye Ye (Yee Yeee Yee Ye) Ye Ye Ye Niggas in the trap mp plenty talking I swear to God (Eh aswear to God oo oh) Transaction no...
Banky W. - "Jo" Yes, you are far from the regular The life of the party, I wanna be exactly where you are (yeah yeah yeah) E be you wey dey burst my medulla As you dey totori mi with the vibe wey dey sweet me pass...