"Mako Fiesta" lyrics

"Mako Fiesta"

Purigba!
Hey yo, ladies and gentlemen
I want y'all to lift your cups so high
As we got a new thing going on right here
Hey yo, P, I know you got something to take
Tell them what you got now (Uhn)
Unu bia le (Ehn?)
Unu bia le (Ooh-wee!)
Gini di n'iko?
Hey yo, I'ma tell you right now

Mako fiesta (Le-le-le, le-le-le, le-le-le, le-le-le, le-le, le-le, le)
Mama say, mama say, na Makosa
Ahan, na mako fiesta
Mako fiesta (Unu bia le)
Mako fiesta (Mako fiesta ka na kpo o)
Mako fiesta (Gini di n'iko?)
Na mako fiesta (Obu nkwocha di n'iko)
Mako fiesta (Unu bia le)
Mako fiesta (Mako fiesta ka na kpo o)
Mako fiesta (Gini di n'iko?)
Na mako fiesta

Hey yo
I dedicate this song to my people dey outside
The people wey dey see me, wey dey like my own style
Ma-cha-cha-cha, do you wanna fly high?
Na-na-na-na, P-Square, we no go high
Do you wanna jump, jump, jump?
Dance like war, war, war, my brother?
(Today na today, make we kolo)
Wetin dey (Shayo)
We don come (Na so)
No play us (wayo)
Aha, na mako Fiesta

Mako fiesta (Unu bia le)
Mako fiesta (Mako fiesta ka na kpo o)
Mako fiesta (Gini di n'iko?)
Na mako fiesta (Obu nkwocha di n'iko)
Mako fiesta (Unu bia le)
Mako fiesta (Mako fiesta ka na kpo o)
Mako fiesta (Gini di n'iko?)
Na mako fiesta

One, two, meet me ASAP
East side, west side, north side, south side
But before they go wan go siesta
Make she know say I don be superstar
Make she go jiggy-jiggy
Go freaky-freaky
The sound for my brain dey go achiki-chiki
Shake this, take this, make this, fake this
No expect this, no respect, my brother
Wetin dey (Shayo)
We don come (Na so)
No play us (wayo)
Aha, na mako Fiesta

Mako fiesta (Unu bia le)
Mako fiesta (Mako fiesta ka na kpo o)
Mako fiesta (Gini di n'iko?)
Na mako fiesta (Obu nkwocha di n'iko)
Mako fiesta (Unu bia le)
Mako fiesta (Mako fiesta ka na kpo o)
Mako fiesta (Gini di n'iko?)
Na mako fiesta

Gini di n'iko?
Obu nkwocha di n'iko
Wanna dance like this?
Le-le-le, le-le-le, le-le-le, le-le-le, le-le, le-le, le
Wanna move like this?
Le-le-le, le-le-le, le-le-le, le-le-le, le-le, le-le, le
Hey yo, do you wanna groove like this?
Gini di n'iko?

If you want another P-Square, make throw your hands up
Hey, oh-oh-oh-oh
Girl I see the P-Square, dem don kolo
Hey, oh-oh-oh-oh
We wanna make you shake your body (Eh-oh)
We wanna make you move your body (Eh-oh)
We wanna make you dance and party (Eh-oh)
Oh-oh, oh-oh-oh-oh
We wanna make you groove your body (Eh-oh)
We wanna make you bounce and party (Eh-oh)
We wanna make you shake your body (Eh-oh)
Oh-oh

Mama say, mama say na Makossa
Papa say, papa say na Makossa
Mama say, mama say na Makossa
Papa say, papa say na Makossa
Mama say, mama say na Makossa (Le-le-le, le-le-le, le-le-le, le-le-le, le-le, le-le, le)
Papa say, papa say na Makossa
Mama say, mama say na Makossa (Le-le-le, le-le-le, le-le-le, le-le-le, le-le, le-le, le)
Papa say, papa say na Makossa

Gini di n'iko?
Obu nkwocha di n'iko
Unu bia le
Unu bia le, eh
Gini di n'iko?
Fiesta, fiesta (Le-le-le, le-le-le, le-le-le, le-le-le, le-le, le-le, le)
Fiesta, fiesta
Fiesta, fiesta (Le-le-le, le-le-le, le-le-le, le-le-le, le-le, le-le, le)
Fiesta, fiesta
(Mako) Fiesta, fiesta
(Mako) Fiesta, fiesta
(Mako) Fiesta, fiesta
Fiesta, fiesta
(Mako) Fiesta, fiesta
(Mako) Fiesta, fiesta
(Mako) Fiesta, fiesta
Fiesta, fiesta
Mako


You May Also Like
Timaya - "Yankulu Ya (Dem Mama Remix)" Ladies and gentlemen K-Solo special E baku wana Bayelsa Everybody, everybody, everybody say Everybody, everybody, everybody say Papa iyankulu, yankulu, yankulu, yankulu, yankulu, yankulu ya Mama...
Kiss Daniel - "Laye" Elele ile ile ye G World Wide I know am crazy But this is all I have for you For you baby Ina gbawam isi eh girl I'm feeling you, am feeling you Eh eh turn around turn round turn round My baby see...
Kuami Eugene - "Monica" Ladies and Gentlemen Hello Monica Can you come over Make we chop love and tuna I want you here don't send me your Duna I don't mind that Uber driver I go fit buy that Uber Oh my girl Paddy me...
Tekno - "Wash" Eeh... eeh Mmm-mmm-mm-mmmm Alhaji Te-ki-no Eh-eeh... ah-aah Wooh na-na "wuuh?" Ooh... eeh Love is what I see, when I look at you You're my fantasy, you're my baby boo Dancey Kerewa, Genevieve, my...
RDX - "Kotch" Kotch! (Ahh!) Kotch! (RDX!) Kotch! Ah we sing di song mek di gyal dem ah lose dem self (Ahh!) Cashflow As a real badman yuh fi happy when you see gyal a whine whine And yuh watch dem like di news...