"O.M.G. (Free Me)" lyrics
"O.M.G. (Free Me)"
OMG
P-P-P-P-Square!
Oh my God o, oh my God o
Them dey dey speculate
Oya, free me now
When we come around
We dey shut dem city down
We dey rock and boogie down
We dey pop Champagne and we no dey drown oh, eh
Why you dey dey frown?
Why you dey frown when we dey your town?
Why e be say you no dey look around?
Then you go know say no be mouth oh, eh
Oh my God oh, oh my God oh
Them say we dey jazz o, dem say we dey jazz o
Some people dey mad o
Say na juju we dey add o, we dey add o
Na the collabo
Wey we dey do with our God o
Na Him dey yakata the work o
No be today, no be today
Them dey high (dey high)
Like Ray Charles
Some of them dey wonder
Like Stevie Wonder
How we take climb (take climb)
No be man o (no be man o)
Na God eh, na God eh
Free me now!
Oya make you free me (free me, free me)
Be yourself, you can never be me (omo na God o)
Oya make you free me (oya make you free me, free me)
Be yourself, you can never be me (omo na God o)
Why you dey analyze (analyze)
Why you dey vex and criticize (criticize)
Na my time I dey utilize (utilize)
Wey dey make my account to dey high rise (high rise)
If you sit down there dey look o
Your bank alert go dey minimize o
And if you wan wear my shoes o
Ngwanu take am out of whether na your size o, eh eh
Oh my God oh, oh my God oh
Them say we dey jazz o, dem say we dey jazz o
Some people dey mad o
Say na juju we dey add o, we dey add o
Na the collabo
Wey we dey do with our God o
Na Him dey yakata the work o
No be today, no be today
Them dey high (dey high)
Like Ray Charles
Some of them dey wonder
Like Stevie Wonder
How we take climb (take climb)
No be man o (no be man o)
Na God eh, na God eh
Free me now!
Oya make you free me (free me, free me)
Be yourself, you can never be me (omo na God o)
Oya make you free me (oya make you free me, free me)
Be yourself, you can never be me (omo na God o)
Oh my God o, oh my God o
Them dey dey speculate
Oya, free me now
Oh my God o, oh my God o
Them dey dey speculate
Eh!
Them dey high (dey high)
Like Ray Charles
Some of them dey wonder
Like Stevie Wonder
How we take climb (take climb)
No be man o (no be man o)
Na God eh, na God eh
Free me now!
Oya make you free me (free me, free me)
Be yourself, you can never be me (omo na God o)
Oya make you free me (oya make you free me, free me)
Be yourself, you can never be me (omo na God o)
Writer(s): Will Adams
- AZLyrics
- P
- P-Square Lyrics
mixtape:
"P-Square, Vol. 4" (2017)
You May Also Like
Yemi Alade - "Tumbum" I know you like Nkechi jolof (eh Nkechi jolof)
I know you like my beans (eh you like my beans)
I know that she give you fufu
You put am for my soup
Baby what you gonna do
No time for tumbum tumbum...
Runtown - "Money Bag" Ayo check this out, it's DJ Khaled
One time for Runtown
It's all about that money bag
That brown paper bag
Ayo Runtown, keep with it, keep hustling
Cause we the best, DJ Khaled
Let's go My baby girl...
Ayo Jay - "Available" Maestro on the beat
Ooo huu noooo
Tell em it's boy wonder
Ooooo oooooo
Let's go ooo there
Let's go ooo there
Everybody wants so they need some special to
Believe in
See I believe that me and you are...
Midas The Jagaban - "Come We Bill Ehh" Midas touch
I got the rightest touch
Midas touch
Come we bill ehh (Come we bill ehh)
Come we bill ehh (Come we bill ehh)
Come we bill ehh (Come we bill ehh)
She want to bill ehh (She want to bill...
Maleek Berry - "The Matter" Yeah
Berry pon dis
Starboy
Dem say dem bad but I swear dem do nothin
Dem say dey go throw me punch but I swear dem nor reach o eh
20 man shall fall that day if you cross my lane o eh
All your man...