"Red Potion" lyrics

"Red Potion"

London
Ooh-yeah, yeah-ah, ah-ah
Ah-ah-ah, ah-ah
Another banger

Gunshot from bum short, iye (Killy me, ahh)
Your low waist put me for headlock, iye (Killy me, ahh)
Me sef I never talk, "What's up", ah
And I don dey see what's up
Gimme yansh make I lie down on top
E be like say you no know me sha

Baby, I need your love
Kirikiti-uh

I tell her make she bring her friends but she bring five minus one
She wanna-, she wanna be the main attraction, she wanna be the only one (I really know she wanna)
She no wan carry create situation, wey e be say me no carry am (Carry her own wahala)
(Shhh) I sabi this your format
My favorite chocolaté na your Kitty-Kat

Baby, I need your love
Uh, krikitiki
Yeah-uh, yeah-uh, yeah-uh, yeah-uh

You not fit talk, abi? You no fit shout, abi?
You no fit, you no fit, you— (E shock you?)
(Na she carry my wahala come her door)
Na she carry my wahala (Wahala)
She want my D, she no fit take am
Tony Montana
She go swallow all the bullet for my kala (Kiriki)

Gunshot from bum short, iye (Killy me, ahh, ayy-le-le)
Your low waist put me for headlock, iye (Killy me, ahh, ayy-le-le, le-le-le-le)
Me sef I never talk, "What's up", ah
And I don dey see what's up
Gimme yansh make I lie down on top
E be like say you no know me sha
Gunshot from bum short, iye (Killy me, ahh)
Your low waist put me for headlock, iye (Killy me, ahh)
Me sef I never talk, "What's up", ah
And I don dey see what's up
Gimme yansh make I lie down on top
E be like say you no know me sha

Baby, I need your love
Uh-uh


Writer(s): Divine Ikubor, Michael Ovie Hunter
You May Also Like
DaVido - "Jowo" My baby jo, jo Jo, jowo My baby jo, jowo My baby jo, jowo Jowo One time, tiri gbosa for the two person wey born you I never want to try lose you, try dem no born me well I no fit tire for your...
Timaya - "The Mood" I got many things wey I wan talk, oh Many, many, many tings I wan talk, oh But I rest my mind Meanwhile, I dey push my grind I got no time for no negative vibes If you hurt me, my guy me I leave you...
Aya Nakamura - "SMS" Juste un SMS, sans lui, j'ai essayé Shiruken Music C'est toi qui m'as dit que t'avais du temps Que sans moi tu pouvais aller nulle part Mais je crois qu'au final tu mentais Évidemment, j't'ai...
Kizz Daniel - "RTID (Rich Till I Die)" Hallelu, hallelu, hallelu No matter the matter, RTID Hallelu (Kibo), hallelu, hallelu Suffer, suffer for world (Amen) Enjoy for heaven (Amen) This thing dey happen, happen to anyone (Amen) I come...
Diamond Platnumz - "Shu!" We zombie Na Simba la ma Simba Dangote Eh bathi eh, eh, eh, eh Ah eh yah yah Eh ai, ai Kibanebane Mwisho kiliwe na nyenyere (S2Kizzy baby) (Ai) Kibanebane Mwisho kiliwe na nyenyere (Eh ai, ai)...