"Smooth Criminal" lyrics
"Smooth Criminal"
P
Another banger
Smooth criminal, Michael Jackson
Oya, who you want taxi? Ehn-eh
Look twice, make you know who you dey talk to
Before you go yarn, shhh
Your babe dey find me for outside
She lie say she wan go piss, yeah
Me and my guys make more money than you yearly
My G, listen
How am I living exotic?
What am I wearing? It's foreign
What am I drinking? It's Scottish
All of my exes, I'm sorry
I know your life is boring
Please do not disturb me
When I am working, I'm working
When I am playing, I'm playing
My payment, please don't delay it
If you don't give me, I'll take it
Pepper them
Pepena, pepena-ah
Pepena, pepena-ah, yeah
All of the girls they dey whine, they dey dance koroba
Omo nla, ah
Omo so ja?
If I withdraw money, you go ja, ah
Smooth criminal, ah
Pepper them
Pepena, pepena-ah
Pepena, pepena-ah, yeah
All of the girls they dey whine, they dey dance koroba
Omo nla, ah
Omo so ja?
If I withdraw money, you go ja, ah
Smooth criminal, ah
Oya, wetin dey smell oh? (Ayy)
Na doings (Ehn?), are you in (Ayy), your feelings?
You say I be thief (Eh-ehn), you no catch me
I'm too good for your comparison
Me and you (Ah), not the same thing
Oga nla, prince of Afrobeat
I be wild animal, redana
Every day I dey break your agenda
(Gbe fun jor)
If una leave me, I go dey vex dey go
Show una kolo
Oil dey my head, orobodo for my bololo
I no dey get FOMO, I dey hustle my kobo
I no dey wash anybody like shampoo (Ye)
They see say Rema don show
All of dem ja-ja-ja-ja-ja-ja-ja-ja
How am I living exotic?
What am I wearing? It's foreign
What am I drinking? It's Scottish
All of my exes, I'm sorry
I know your life is boring
Please do not disturb me
When I am working, I'm working
When I am playing, I'm playing
My payment, please don't delay it
If you don't give me, I'll take it
Pepper them
Pepena, pepena-ah
Pepena, pepena-ah, yeah
All of the girls they dey whine, they dey dance koroba
Omo nla, ah
Omo so ja?
If I withdraw money, you go ja, ah
Smooth criminal, ah
Pepper them
Pepena, pepena-ah
Pepena, pepena-ah (Ah-ahh), yeah
All of the girls they dey whine, they dey dance koroba
Omo nla, ah
Omo so ja?
If I withdraw money, you go ja, ah
Smooth criminal, ah
Writer(s): Divine Ikubor, Michael Ovie Hunter, Peace Emmanuel Oredope
- AZLyrics
- R
- Rema Lyrics
You May Also Like
Tyla - "Water" Make me sweat
Make me hotter
Make me lose my breath
Make me water
Make me sweat
Make me hotter
Make me lose my breath
Make me water
Normally
I can keep my cool, but tonight I'm wildin'
I'ma be
In a...
Diamond Platnumz - "Yatapita" Yatapita yana mwisho
Ipo siku tutayasahau, watatuheshimu walio tudharau
Kaza moyo, nivumilie
Amini tutayasahau
Watatuheshimu walio tudharau (Wote)
Na ntakununulia (Vyote)
Mawigi na simu (Vyote)...
DaVido & Focalistic - "Champion Sound" Tju tju
Baddest
Tju
Ase trap tse ke pina tsako kasi
Sa bolela thata ra e kutswa
Nna Nka sjova sdudla
Ake rekisi di booka, ka mo juta
Sa bolela thata ra e kutswa (Ge ge)
Sa bolela thata ra e kutswa...
Fireboy DML - "Vibration" Le (Wicked!)
Le
Leh leh leh
Le le
Leh leh leh
Leh leh leh
Egbami
O pari oh
See wetin she carry oh
No more ini manimo
Make our body kan ra wan oh
Give it to me sharply oh
Roce pon me oh
Baila, mami...
Burna Boy - "City Boys" Ayo, I'm not even gonna lie
I used to call myself a ugly yute, but I'm not even a ugly yute
I'm a sexy yute, you understand?
Gyal all over the globe wanna 'uck me, you understand? Girls inna my...