"Give Away" lyrics

Ruger & Zlatan Lyrics

"Give Away"

Ibile

I'm obsessed I am so in love with myself
I dey burst my own brain
Still impressing myself
You cannot shame the shameless
First work on yourself
You no righteous reach the girls wey stand Osapa by 12
Locked myself in my stash house and I'm listening to Adele
Telling myself Ruger go easy on them
If I don kpuff them finish who I wan compete with
If I don lock them inside can who dem wan con beef (corned beef) with

Money na water
And e no get enemy
Me and my bros we go make am by any means
As it is na mint full my jeans
We dey do give away at all at all or anything
Who run am
Na bros j run everything
Wetin be savings Omo we don chop everything
As it is na mint full my jeans
We dey do give away at all at all or anything

I suppose go for X-ray
'Cause every day man I dey chest billing
Owu no go see me
And the money no go finish
Check my head to my toe
Alihamdulai
You go see the steeze
Diamond on me my neck body don dey freeze
Fine fine girls dem wan give me kiss
I no fit stay up all night
Make I no collect money like usher
All my men dey para
Abi make I show you my contact
Enemies na bastard
They later throway salute and shun sir
Mo Kala gan Mr joker
How much be my money in totalBros J
Make I no see nemesis
I don Dey collect inside Mercedes
Even they do werey in God's premises
For days
Lati bere genesis
Oba collabo ni ko se lomi
Ruger gbe won lo pelu melody

Money na water
And e no get enemy
Me and my bros we go make am by any means
As it is na mint full my jeans
We dey do give away at all at all or anything
Who run am
Na bros j run everything
Wetin be savings Omo we don chop everything
As it is na mint full my jeans
We dey do give away at all at all or anythin


You May Also Like
Zinoleesky - "Many Things" Mama said You don't need no interception You are perfect Because of ur imperfection Anywhere any direction Wey u go say Never beg for no affection Melo melo ni mo fe so In the tension dem won put me...
Naira Marley - "Soapy" Ó t'esè'lé bò Yahoo ni babaláwo (Yahoo ni babaláwo) Olè l'everybody Eni ilè mó bá ṣá ni bàráwò (Bàráwò, bàráwò, bàráwò) Mó bá ṣá ni bàráwò Ó t'esè'lé bò (Ó t'esè'lé bò) Yahoo ni babaláwo (Yahoo ni...
Blaqbonez - "Commander" Oh-ooh-ooh Yo, Type A Yeah I see one girl for the corner Wey dey light up igbo (Ah-ah-ahh) I move to her like a star You know how the thing go (Ah-ah-ahh) She know say I be bad man I tell her say...
Timaya - "Cold Outside" Kill dem! (Kill dem) Will will will Willis kill dem My girl the last time that I check (check) Now before I digress My girl you told me that I'm not your love interest See my girl the last time that...
Kizz Daniel - "Cough (Odo)" Alright, Go! (Eh eh) Eh eh (Uber) Eh eh (Vado) Eh eh (Odo, Odoyewu eh) (eh eh) Eh eh (to a place she loves) Eh eh I want to flex my love (eh eh) I wan impress (eh eh) And I want to carry my love...