"Muhammad Ali (Can't Relate)" lyrics

"Muhammad Ali (Can't Relate)"

Like play
Like play

Money coming nonstop
May nothing block where my money come from
On high demand the boy on a big run
I know you can't relate to this
Lost many battles won some
Wicked to the bone I be like nyesom
Muhammad Ali do you wanna get stung
You can't relate
See we up top inna the sky
Whether you wish it or not
Ten toes we will never get dropped
See them all jokers if they think that I'll flop
I know you can't relate to this
I'mma tell what's what I'll never get sober
Coz me I'm high on love
But me ready fight anytime e wan sup
I know you can't relate to this

Eeeeeeeeeeeeeeeeh
No no you can't relate to this
Eeeeeeeeeeeeeeeeh
Huh I know you can't relate to this
Eeeeeeeeeeeereeeeh
Ah ah ah you can't relate to this huh
Eeeeeeeeeeeeeeeeeh
I know you can't relate to this

See that underrating thing can't work
I'm here because I deserve it no be by luck
And jah surely open every door I knock
I know you can't relate to this
Corvette, Escalade bought at once
My money just dey escalate all at once
I no even remember say dollar won
I know you can't relate to this
See only the men wey dey with me from dust
Na dem go dey when we don burst
You go get nightmare if you sleeping on us
I swear you won't even get to sleep
I'mma tell you what's what your girl is not loyal
Coz if she encounter us

Na we go ship am from Lagos to Cyprus
I swear you can't relate to this

Eeeeeeeeeeeeeeeeh
No no, you can't relate to this
Eeeeeeeeeeeeeeeeh
Huh I know you can't relate to this
Eeeeeeeeeeeereeeeh
Ah ah ah you can't relate to this huh
Eeeeeeeeeeeeeeeeeh
I know you can't relate to this

E no get as e be I dey para gan
E no get as e be I am badder than all
E no get as e be huh


Writer(s): Marcel Larry Akunwata, Michael Olaiyayinka Adebayo
You May Also Like
Ayra Starr - "Commas" Na which kind life wey I never see? I carry God, so I fear nothing Steady increasing the commas Comma, comma, commas Original no be parody E no fit clear for your memory Whether na winter or summer,...
Buju & Rema - "Fi Kan We Kan" Oh as you can see, something wey no dey for me I no fit put my mind you see, if no be money Wey go sweet me like vitamin C Oh as you can see, something wey no dey for me If you don't say that you're...
Kizz Daniel - "Buga (Lo Lo Lo)" Hey! Don't Sleep Don't Sleep Wake up Collect your money Collect your money Wake up, eh! Collect your money Collect your money Wake up Giddem Gbe'ra, gbe'ra Gbe'ra go get that mullah (wake up) Mo ni...
Magixx - "Colors (My Baby)" She got the prettiest face and the prettiest smile Many men Dey watch when she Dey walk pass She fit get curry but she no get time She wanna live fast and she dey chop lifeAnd she don't wanna fall in...
Chike & MohBad - "Egwu" Imolenization Chike fun won ni pressure Street orientation Imolenization Fun won ni pressure Aiye iye Aiye iye Aiye iye, Aiye Uhh uhh Uhh uhh Uhh uhh, uhh uhh All my niggas sha pro pro All my...