"POE" lyrics

Ruger & Bnxn Lyrics

"POE"

Ob'
Obah!
Wah dem a say?
Mm, hmm
Mm, hmm, oh no, oh no no no, oh no no no
Wo le, oh, oh no no, oh lo-lo, o lo-lo, o lo-lo

Tunbo, tunbo
Gbaskelebe, which one I go choose?
Just wan nenepo
Ko ma fi mi denge pose
I say make you dance for me
Make you no go de jonze
I swear you dey poe
You no know as e de go
Tunbo, tunbo
Gbaskelebe, which one I go choose?
Just wan nenepo
Ko ma fi mi denge pose
I say make you dance for me
Make you no go de jonze
I swear you dey poe
You no know as e dey go

Baddie
With all due respect
The brother wey dey knack you no get sense
'Cause he never jam you to full extent
See you never experience full wetness
But mind you, I'm God sent
Baby, I go need your full consent
Show your ID, I dey avoid government
I'm a good citizen of this continent
Arise o compa'
Sunmo mi turn your back, oh, back, oh
Na back to back, oh, back, oh
E reach morning pack your bag, oh, bag, oh
No take my Polo Marco
If you carry am return am back, oh, back, oh
Come take another round, oh
Back oh. back oh

Tunbo, tunbo
Gbaskelebe, which one I go choose?
Just wan nenepo
Ko ma fi mi denge pose
I say make you dance for me
Make you no go dey jonze
I swear you dey poe
You no know as e dey go, ah
Tunbo, tunbo
Gaskelebe, I no fit see you spit kelebe
You too soft like fresh Agege
You too hot you need abebe
Yansh be like Sandra Benede
I no fit weigh the size omiemie
You get Only Fans make I check
And my favorite part na twe twe

Ani mo l'omo l'america na
Her papa na commodore
She like when I'm in control
Mo tun wa l'omo ni Ikate naa
The girl name na Modina
You know she like money gan
Which one I go choose? ah
Just wan nenepo
You sha know as e dey go
Are you gonna dance for me?
Oh baby, make I know?
Before I start to throw, all my money on you

Tunbo, tunbo
Gbaskelebe, I no fit see you spit kelebe
Too soft like fresh Agege
Too hot you need abebe
Yansh be like Sandra Benede
I no fit weigh the size omiemie
You get Only Fans make I check
And my favorite part na twe twe


Writer(s): Marcel Akunwata, Daniel Benson, Michael Adebayo
You May Also Like
Phyno & Burna Boy - "Do I (Remix)" Yeah Oh yeah, yeah, yeah, yeah, yeah Yeah, touch down oso ga eme They know that I'm not one of them Odogwu looking like a million bucks Clean like a religious song Alhamdulilah, in God I trust Heard...
Joeboy - "Contour" Uh-huh uhh uhh Mad! (I go collect) (If you gimme I go collect I no go enter) Your way e no too straight, contour Contour No dey carry me play Odo Ah ah ah No dey carry me play Mind is dirty Be like...
Olamide - "Jinja" O ya make we jinga (Jinja) Make we jinja, jinja oh We gollow your lead You be leader, leader oh Any kele carry something wey dey hinder oh Hinder But your own is bigger oh Jinja Make we jinja, jinja...
Shallipopi - "ASAP" Na e be clear road o Only one Pluto presido They call me Shallipopi Say say say Way way Network slow nor mean say WiFi disconnect (clear) Do you know who you are talking to (know what) Watch your...
Boy Spyce - "I Don't Care" Mad thing You know say I dey fall for you baby I know say you dey fall for me too My handset e dey ring for you My heart sef e dey beat for you I don sew Ankara for two And if them call you...