"Bae Bae" lyrics

Ruger & Bnxn Lyrics

"Bae Bae"

Wetin be your p tonight?
I de Yankee tonight
Make I play with your p tonight
Na me and you tonight
I'm so angry tonight
Make me happy tonight
If you smoke baki tonight
Then I go give you backi tonight, yeah

Oh bae bae, I'm feeling good, bae bae
Don't know if you feel it too, bae bae
Shey make we de move, bae bae
E choke me oo for days
Inu mi dun, bae bae
How you go say I no miss you, bae bae?
Ṣe make we dey move, bae bae?

Ah! Ogozini ma go
Ka maa lara wa neighbours wọn maa gbọ
And I will use a rubber, no nylon
Then I fly you back to Naija by dawn

Uh uh, Ogochukwu no
Me I de for you and Ọlọrun gbọ
Like I rip you commot for nylon
I don book appointment for Nicon

Wetin be your p tonight?
I de Yankee tonight
Make I play with your p tonight
Na me and you tonight
I'm so angry tonight
Make me happy tonight
If you smoke baki tonight
Then I go give you backi tonight, yeah

Oh bae bae, I'm feeling good, bae bae
Don't know if you feel it too, bae bae
Shey make we de move, bae bae
E choke me oo for days
Inu mi dun, bae bae
How you go say I no miss you, bae bae?
Ṣe make we dey move, bae bae?


You May Also Like
DaVido - "NO COMPETITION" No competi, competi, competition for my lady Uh no, na she get everything wey I need in a woman and more My lady, if you see my lady o Istolobo one You go know say people fine You go know say God...
Magixx - "Colors (My Baby)" She got the prettiest face and the prettiest smile Many men Dey watch when she Dey walk pass She fit get curry but she no get time She wanna live fast and she dey chop lifeAnd she don't wanna fall in...
Sarz & WurlD - "EGO" Really So many times that they miss you I know I don't call when I want to Now you got way bigger issues You running around like you single Slow down only you do ginger the whole town Slow it...
Crayon - "Ijo (Laba Laba)" Open the fire, play the gbedu let them know E no finish oh E no finish oh Man no fit tire, everyday I'm on the road No limit oh No limit oh This na, nsobu Uju, Turn down for who (Turn down for you)...
Victony - "Maria" Silence in the room But you loudly taking off that sundress, oh Pandres mivida porti oh Eres muy Bonita Maria duh duh duh Ebelebe, see I'm in trouble, oh She tell me say, she getti goodies for me And...