"Mic Check" lyrics
"Mic Check"
Mic check one two
(Mic check one two)
Dem go lose control
Wetin man want do
(Wetin man want do)
Got my eyes on you
(Got my eyes on you)
I don't know about you
I'm feeling so good
I'm feeling so good
I'm feeling so
O good
Wambi omoge wambi
You do me things I no fit control
Wabi kilode wambi
I no fit tire to dey find you
You my medicine eh
You do me many things eh
And when e enter you
Inside you inside you
When you twist and turn and bend your body
I high pass ten thousand fit
High like the thing cannabis
So mi give dem vibe
We make dem dey shiver
Anytime we drop we no dey miss am
Anything we drop is legit ahh
Mic check one two
(Mic check one two)
Dem go lose control
Wetin man want do
(Wetin man want do)
Got my eyes on you
(Got my eyes on you)
I don't know about you
I'm feeling so good
I'm feeling so good
I'm feeling so
O good
Lundi, Mardi, Mercredi
I'm on the phone on a romantic call call call
Any other thing's not my business
Lundi, Mardi, Mercredi
I'm on the phone on a romantic call
Any other thing's not my business
And e do me like voodoo
Like oou ouu
When you twist and turn and bend your body
I high pass ten thousand fit
High like the thing cannabis
So mi give dem vibe
We make dem dey shiver
Anytime we drop we no dey miss am
Anything we drop is legit
Mic check one two
(Mic check one two)
Dem go lose control
Wetin man want do
(Wetin man want do)
Got my eyes on you
(Got my eyes on you)
I don't know about you
I'm feeling so good
I'm feeling so good
I'm feeling so
O good
Writer(s): Douglas Agu, Wade Oghenejabor
- AZLyrics
- R
- Runtown Lyrics
You May Also Like
Omah Lay - "tell everybody" I used to dream about the stars
That's why my patience so low (Mm)
Crashing her big, big wave
In my heart
Stroking her
She make feel this way (Yeah) She said I wonder what you'll do If I
Give myself...
Ice Prince - "Bless" Ah run check
Soldier go
Soldier come
But Barack demeji
Barack demeji
Barack demeji
Men I've been down
I've been heartbroken
Look into my eyes you see the scar shows
I remember times it was hard...
Patoranking - "Abobi" Rumuokoro don catch fire
Last night I was walking on the road
When they shoot the man and shoot him tyre
Ikorodu don catch fire
As I dey waka I dey see one man when be say dem shoot
Wey dey carry...
Cheque - "Satisfied" I will never stop till I'm satisfied, and mana never satisfied
Push me to the limit then you see my fire
And man dem den wan see my fire
When I get the money then I gat your time
Abena then I got...
Lyta - "Geh Monie" Ofe wa trendy
But shomo, pee aiye ma dasi
Sho L'emi lashing?
Wan ma Ba e fi enu fenu kpai nsi
If you post, they say you Dey show off
If chop them say your own too much
If you dance wan tu ni O moh...