"All The Time" lyrics

"All The Time"

(I can hear-hear, hear your voice)
(I can't get to her, mama mi)
(Yo Dibs)
(I can't stop 'bout you, 'bout you)
(I can't go on-on, uhh-favor me small)

How many years will I hold on?
They wonder as I dey go up
Spirit of the ocean
Rastafi, k'oma jo lo
Can't let no man control me
Ko gbo nkankan, unruly
Controller, goddess body
She be my controller

Girl, I've been on the road all my whole life
'Cause I gats make use of my own life
I can't tell, the devil is a liar
Shout out to all my fans wey be die hard

No woman, no cry
Bobo dey try
Do re mi, fa so, ko s'ija ni church
Won ni "ibo mo ma gbe gba?" (I can hear-hear, hear your voice)
Won f'ejo mi sun (I can't get to her, mama mi)
Jebure, awo olugbebe (I can't stop 'bout you, 'bout you)
K'oma je kin sun (I can't go on-on, uhh-favor me small)

Adum'aradan, I dey your domot
I pray my blessings no go comot
'Cause as you see me so, I dey on God
Wetin no concern me, I dey lock up
Dem shouting "Ye" like I'm Burna
Omotola, Temi Turner
Tiwon bota bi ti Konga
Now, some of dem say "Seyi, l'ogbaa"

Girl, I've been on the road all my whole life
'Cause I gats make use of my own life
I can't tell, the devil is a liar
Shout out to all my fans wey be die hard

No woman, no cry
Bobo dey try
Do re mi, fa so, ko s'ija ni church
Won ni "ibo mo ma gbe gba?" (I can hear-hear, hear your voice)
Won f'ejo mi sun (I can't get to her, mama mi)
Jebure, awo olugbebe (I can't stop 'bout you, 'bout you)
K'oma je kin sun (I can't go on-on, uhh-favor me small)
(Yo Dibs, Yo Dibs)


Writer(s): Afolabi Oluwaloseyi, Olawale Adibe
You May Also Like
Timaya - "Cold Outside" Kill dem! (Kill dem) Will will will Willis kill dem My girl the last time that I check (check) Now before I digress My girl you told me that I'm not your love interest See my girl the last time that...
Asake - "I Believe" Ololade mi Aşakę Tune in to the King of Sound and Blues How far my G? Mo fẹ pa'wo mi Mi o fẹ were, fun mi l'owo mi Işe kekere, owo nla bi Jeff Bezos abi Elon Musk As e dey go, ma ma dupẹ ni Tori ore...
Lil Kesh - "Good Bad Boy" It's ya ya ya ya YAGI level Skibo She said a gangster who will break her heart And a church boy is not enough She wants a gangster that is a pastor She wants all in one A gangster who will break...
Adekunle Gold - "Do You Mind?" Do you mind? Do you mind? Take the backseat of my foreign Do you mind? Do you like it? On the bonnet of McLaren? Give me sign No surprises I fire shots, no warning Do you mind? Do you mind? Girl do...
Wande Coal - "Ebelebe" Ebelebe Na your side baby girl I wan dey All of the things wey you do I wan craze Na me and you everything I wan dey Heavy duty Make a nigga wan pay If na craze baby girl I wan craze If na dey baby...