"Trumpet" lyrics
"Trumpet"
(Me, I no fit wait 'till Jesus come)
(But, I go vibe till Thy Kingdom come)
(Na from my heart I dey sing this song)
(My name is Vibez, you can sing along)
(Uh-uh, uh)
I go vibe till Thy Kingdom come
Eje, kilon soh? Won ni "mon bo"
Jamming my song for every T-Junction (jamming my song for every T-Junction)
Tinba de London, mio ni coward, God
I go buy you anything t'owo ba de
Owo de ti de, mother, what should I say?
Show me your love, no dey show ogbanje
I don feel highray, kini ma shey?
One man tell me say, "kin ma ke"
Better days, I no follow you race
When you come to my place, reciprocate
Girl, I dey for crazy place, be on the face
I'm that same boy dem underrate
Now, check the force, I don come back again
My kind song na for under age
Even people wey old dey sh'alaye
I came, I saw and I conquer, yeah
Eni mo way ah, lo mo way
Ten ten, double counter, ayy
Corner boys, Jay Z lamba, ayy
Blow me trumpet, paran, ayy
Pan-pan paran, paran re
Many many lamba, ayy
L'owo sinu Chapter A
Blow me trumpet, paran, ayy
Pan-pan paran, paran re
Many many lamba, ayy
L'owo sinu Chapter A
I'm on duty, energy boosting
Never loosing, I'm still chasing
Ever happy, ever blazing
Romeo, Julie, shama ju'di
Ki Land cruising, Rolls cruising
Money cooling
Hey bandit, no intruding
Ko gbe fun mi, emi r'owo, emi r'ola
Daramola, 'Dunni, see as you dey do me
On a hundred, I'm Mogaji
Burundi, oshosondi
Chiebere, kilo ko yi? Kilo gbe yi?
K'oma si nkan t'ofe shee, t'oma dun mi
I know you're not my paddie
Lagbaja, show me your 30, Fendi
Morikaz, Morikaz
Mio ni r'ogun asaasi
Don Baba, Don Jazzy
Even if dem gather, they no fit jazz me, mm-mm
I'm that same boy dem underrate
Now, check the force, I don come back again
My kind song na for under age
Even people wey old dey sh'alaye
I came, I saw and I conquer, yeah
Eni mo way ah, lo mo way
Ten ten, double counter, ayy
Corner boys, Jay Z lamba, ayy
Blow me trumpet, paran, ayy
Pan-pan paran, paran re
Many many lamba, ayy
L'owo sinu Chapter A
Blow me trumpet, paran, ayy
Pan-pan paran, paran re
Many many lamba, ayy
L'owo sinu Chapter A
(Sinu Chapter A)
(Blow me trumpet, paran, ayy)
(Pan-pan paran, paran re)
(Many many lamba, ayy)
(L'owo sinu Chapter A)
Writer(s): Afolabi Oluwaloseyi, Olawale Adibe
- AZLyrics
- S
- Seyi Vibez Lyrics
album:
"Thy Kingdom Come" (2023)
You May Also Like
BNXN - "Traboski" Giddem, giddem, giddem
Ki won ye ma rope
Emi lo n shey
Le, le, le, le, le, le
Wi-Wi-Wi-Willis giddem
E jomi shan cruise, funmi who are you?
Mo de mu times two
Kan ma lo rope
Anything I say, 'cause I...
Victony - "Kolomental" I no fit reason am e go kpai me
I no fit reason am e go kpai me
My brother oh
I no fit calculate the calculus, e plenty gan oh
I no fit reason how many people offend me gan oh
Inside the life, na...
Black Sherif - "Soja" Kwaku nie
Taada
Taadadey
Taada
Taada
My mystery box is somewhere very near
I feel it inside me, I'm feelin' very weird
Somethin' wey I dey chase
For years back in the days
If you told me I would see...
Young Jonn - "Xtra Cool" Jiggy
No, uh-no
(Bang)
Oh no-no, no-no-no
(Banga)
Uloma, I dey on my ten toe
And I don tell you tire, make we dey like Xtra Cool
Oh, can we go back to the time when this loving sese bèrè?
You know I...
Crayon, Ayra Starr, LADIPOE, Magixx & Boy Spyce - "Overloading (OVERDOSE)" Mavin
Mavin
Hmm, hmm, hmm
It's Don Jazzy eh Every likkle thing you dey do to me (Whoa, whoa, whoa)
Dey sweety me for body (Body)
Shey your loving fit fall on me (Whoa, whoa, whoa, whoa)
Girl your bow...