"Laho II" lyrics
"Laho II"
(feat. Burna Boy)
Shoutout everywhere, who be lover boy for Benin wey dey scatter area?
Ayy
Dọmwan nọ make é noise wẹẹ evbana
Gunuvbẹ, shh
Eri ma ghya wvbe wẹ ẹdo
Shalli-fucking-Popi (Wahala)
The President (Seh) of Pluto
Fayaman
Seh
[Shallipopi:]
Desperado, many many
My amigo, Balotelli
Ladies taking me photo (Confam)
Paparazzi, ah
Don Julio, don dey high me
Ah, ah
Ghẹ gunmwẹn dẹ ọ, lahọ
Ni paste aza, lahọ
Aza mwẹ dry o, lahọ
Ye, ye-oh
Ghẹ gunmwẹn dẹ ọ, lahọ
Ni paste aza, lahọ
Aza mwẹ dry o, lahọ
Ye, ye-oh, lahọ
Ye, lahọ
Ye, ye-oh, lahọ
Ye, lahọ
Ye, ye-oh, lahọ
Ye
[Burna Boy:]
Don't get it twisted
Na God be my witness
Me and you no get business
No take my kindness for weakness
Softly no go tear my singlet
Ogbu, che-che-len-che
No dey joke with my percentage, hm
No go give to Ceasar what belongs to Odogwu oh, aah
Odiro easy o, at all
The money over their love
Money no like cho-cho-cho
Owo ni mo fi n, gazo
Balling home and abroad
Werey ye ma sa pamó
Dem fit still chance you for your turf
[Shallipopi:]
Ghẹ gunmwẹn dẹ ọ, lahọ
Ni paste aza, lahọ
Aza mwẹ dry o, lahọ
Ye, ye-oh, lahọ
Ghẹ gunmwẹn dẹ ọ, lahọ
Ni paste aza, lahọ
Aza mwẹ dry o, lahọ
Ye, ye-oh, lahọ
Ye, lahọ
Ye, ye-oh, lahọ
Ye, lahọ
Ye, ye-oh
Ye
It's not the way you're seeing me here and because of the way you're talking to me here
You think if you'll see me in the street of Upper or you'll see me in the street of Sapele road
Or you see me in Ugbighoko
Or you see me in Third Junction
You can talk to me like this?
Iye avba owuye wawu
Iye wano
And so, ayy
Minister of enjoyment
Intercontinental (Nor go dey), monumental (Ehn?), ah
We go live forever (Ever, ever), ah
Drop another banger, oh (Wahala)
Are they mad? They must be mental (Problem), ah
Smoking zaza, (Oh), nai make I forget your matter, (Ayy-ah), ah
Ghẹ gunmwẹn dẹ ọ, lahọ
Ni paste aza, lahọ
Writer(s): Damini Ebunoluwa Ogulu, Uzama Crown, David Williams Omagbemi, Eredoro Progress
- AZLyrics
- S
- Shallipopi Lyrics
You May Also Like
Seyi Vibez - "Doha" Yo dibs
Ọrọ mi lọ n sọ, emi lọ'n wa
Dem say dem dey there, emi gan wa
I get to stopover for Doha
Fly around the world with my traumas
Ko ṣe ni to Ọlọrun, ko ṣe ni ju Ọlọrun
Ko ṣe ni to Ọlọrun, ko...
Tiwa Savage - "MEGA MONEY MEGA" A million dey
A million want to enter me
Dem 2face alawoyi e
Fun wọn ni vibe, they can never hate
Small thing, small thing for my matter
They gang up for my matter
Wọn le mi, wọn le ba
Wọn le mi ti...
Wande Coal - "Come My Way" I know
Dem no want make the money to come my way
If dem know
Dem no go let the money to come my way
So I pray
Make dem no hear am wen the money come my way
Cos I know
Wetin I go do wen the money come...
Naira Marley - "Wahala" (Niphkeys)
Moni ko hustle (hustle), moni ko try avoid trouble (trouble)
Awon egbe e sha lon bubble (bubble)
Won de l'ori double (double)
Won soh pe "o worthless"
Won care t'onba suffer
Omo kekere ma...
BNXN - "Traboski" Giddem, giddem, giddem
Ki won ye ma rope
Emi lo n shey
Le, le, le, le, le, le
Wi-Wi-Wi-Willis giddem
E jomi shan cruise, funmi who are you?
Mo de mu times two
Kan ma lo rope
Anything I say, 'cause I...