"Borrow Me Your Baby" lyrics
"Borrow Me Your Baby"
(feat. Falz)
Ki lo fa nonsense
You say you like me
Shey you dey whine me ni?
See picture wey dey for my dp
My boyfriend no go like this thing
No no no no no
Sanda Lilly
Small thing you catch feelings
Rebe raba robo ribi
Love no need agidi
Ijaya, o la ya, because of desire
See me see wahala
He asking lover
Borrow borrow borrow borrow
Borrow me your baby o
Borrow borrow borrow borrow
Borrow me your baby o
Borrow borrow borrow borrow
Borrow me your baby o
Borrow borrow borrow borrow
Borrow me your baby o
Killi me killi me softly
I give you warning why you too dey call me
You say you want me but ko really funny
You get money and my baby sef get money o
No no no no no
Sanda Lilly
Small thing you catch feelings
Rebe raba robo ribi
Love no need agidi
Ijaya, o la ya, because of desire
See me see wahala
He asking lover
Borrow borrow borrow borrow
Borrow me your baby o
Borrow borrow borrow borrow
Borrow me your baby o
Borrow borrow borrow borrow
Borrow me your baby o
Borrow borrow borrow borrow
Borrow me your baby o
Hello, ko gbe now
He's not picking the line
Why is he not picking the line
Hello, hello brother Ade
E jor e mabinu na mo le salaye
O wa improper, pls brother no talk am
Don't bother, no it's not that I wan chop
I'm just feeling peckish, just a lil fetish
I no disrespect pls, I go use my senses
We go run am well on the low me sef I know
No be wetin person dey talk for mega phone
No be fight, I just wan borrow your partner
Just a night, if we can reopen that chapter
I no come be capper, I no add ajasa
I don't like to tamper, I no need to...
Wo leave talk, you no see the chemistry
She's my first love, mo de miss e terribly
Borrow borrow borrow borrow
Borrow me your baby o
Borrow borrow borrow borrow
Borrow me your baby o
Borrow borrow borrow borrow
Borrow me your baby o
Borrow borrow borrow borrow
Borrow me your baby o
Borrow borrow borrow borrow
Borrow me your baby o
Borrow borrow borrow borrow
Borrow me your baby o
Gbe mi ni iyawo re ah ah ah ah
Borrow borrow borrow borrow
Borrow me your baby o
- AZLyrics
- S
- Simi Lyrics
album:
"Lost And Found" (2024)
You May Also Like
Jaywillz - "Problems" So many problmes Dey
I just wanna live my life
Let nobody come with motivate
I just wanna do enjoyment
One day e go reach me
Make I do my snap with cheese
Let nobody come with motivate me, I just...
Boy Spyce - "Folake" Cinemato
Snap mi fine cinemato
Illuminate
Nile, Niger, Senegal, Congo
Scatter my dada, Medulla bololo
I go suck your ponmo
Make you do nono
Folake don pompous
She don dey drive Brabus, so
She no dey...
Fave - "Controlla" There's no gimmicking around here, okay
So I am the one
Activate sound process
Say you know
I can see you like it
Your control on my body like a psychic
Asake baby, never seen you coming
That...
Sauti Sol - "Sober" When I get sober
I'll get my act together
I will put my life in order
No longer be a victim
Of the devil on my shoulder
Lord knows I've been lost for way too long
I'm getting older
Na muda unayoyoma...
MohBad - "Ponmo" How can your pussy re-tight?
Iwo omo toh ti dopa
Awhun kaunra
Awhun sho sho
Hello
Itunmo e ni pe, ko sho'ra fun awon omo elese sho sho sho
Keshi
Imole (o mo'-mo'-mo')
Mohbad (o ba'-ba'-ba')
SB,...