"BETTA TIN" lyrics

"BETTA TIN"
(feat. Duncan Mighty)

See me I go give you the loving, yeah
Na better thing wey go come your way
As long as you never take me dey play
I no care whatever dem say
Me I go give you the loving, yeah
Na better thing wey go come your way
As long as you never take me dey play
I no care whatever dem say

Make we fire fire
(Fire)
Make we fire fire go
(Fire)
Make we dey fire fire
(Fire)
Make we dey fire fire go
(Fire)
Make we dey fire fire
(Fire)
Make we dey fire fire go
Yeah, make we dey fire fire
(Fire)

Fire burning in my heart desire
You are worth than billion dollar
And I know you will be mine
First time wey mi set mi eye pon de girl ya
Brown skin babe
My sweet chocolar
What a combination

See me I go give you the loving, yeah
Na better thing wey go come your way
As long as you never take me dey play
I no care whatever dem say
Me I go give you the loving, yeah
Na better thing wey go come your way
As long as you never take me dey play
I no care whatever dem say

Make we dey fire fire
(Fire)
Make we dey fire fire go
(Fire)
Make we dey fire fire
(Fire)
Make we dey fire fire go
(Fire)
Make we dey fire fire
(Fire)
Make we dey fire fire go
(Fire)
Make we dey fire fire
(Fire)

Money can buy house, oh oh
But money can not buy home, ei
Money dey buy bed
But money no fi buy sleep, baby
This who you are to me, oo

[?]

See me I go give you the loving, yeah
Na better thing wey go come your way
As long as you never take me dey play
I no care whatever dem say
Me I go give you the loving, yeah
Na better thing wey go come your way
As long as you never take me dey play
I no care whatever dem say

Make we dey fire fire
(Fire)
Make we dey fire fire go
(Fire)
Make we dey fire fire
(Fire)
Make we dey fire fire go
(Fire)
Make we dey fire fire
(Fire)
Make we dey fire fire go
(Fire)
Make we dey fire fire
(Fire)


You May Also Like
Johnny Drille & Don Jazzy - "Peace Of Mind" To survive you gats stay strong, no give up the fight no limit your mind To survive you gats stay strong, no give up the fight no limit your mind Nothing wey fit mess with my peace of mind (my peace...
Lil Kesh - "Try" It's ya ya ya ya yagi level yagi level Everything I give am to God (uh uh) Even though underrated omo I don't blame them Many many things they don't know (They don't know) But I stand on my feet na...
Fave - "Lose My Mind" My God I love you can we have a tête-à-tête God if the world is bad, why am I here I'm saving for a Christmas in December But that's a day Pope Julius made up Na the things you make me do dey make...
Cheque - "Loco" Give me back to back Mix it up yh that formula The loving wey you give me make e no decline And every time I grind na you dey mind o O you my ride or die And anybody wey wan put asunder die I do...
Maleek Berry - "Secrets" All your secrets, all your secrets yeah Secrets are safe with me, secrets are safe oh All your secrets, all your secrets yeah Secrets are safe with me, secrets are safe oh Talk to me girl, I'll talk...