"Freetown" lyrics
"Freetown"
Mad o
What go' up must come down
When I dey vex, I dey calm down
Sierra Leone is a Freetown
But, the people no dey see chaw
So, me go down to Lagos City
Giant of Africa wey no get constant electricity
Say me, go in the street too many people I dey pity
Three years old for road, them dey beg money
Highway no be for small pikin
For how long we go pray make e better?
How many times we go pray make e better?
Since mama born me, my people dey pray, say make e better
Offering and tithe, every day them dey pay, say make e better
Talk-talk, talk my own to my melody
Me no care if no one care for me
Who I fit help, I go give money
Na the kind thing wey dey ginger me
And me no fit help everybody
But anywhere I go they want to hail me
Some dey wey dey argue, who get money?
But no better hospital wey dey for street
Instablog na him television
Them no fit post our politician
Election na selection
All man get him position
What go' up must come down (what go up)
When I dey vex, I dey calm down
Sierra Leone is a Freetown (Freetown, Freetown)
But the people no dey see chaw
So, me go down to Lagos City
Giant of Africa wey no get constant electricity
Say me go in the street too many people I dey pity
Three years old for road, dem dey beg money
Highway no be for small pikin
For how long we go pray make e better?
How many times we go pray make e better?
Since mama born me, my people dey pray, say make e better
Offering and tithe, everyday them dey pay, say make e better
(Say make e, say make e better)
Tell me, where I wan begin?
Hunger wan kill person pikin
John Baptist 1919, still be like this in 2020
Don't know, how we still dey go like this?
Tell me, how the road bad like this o?
Fuel scarcity for country wey get everything e need to take- very fucking
What go' up must come down
Food no dey
Light no dey
Water no dey
Work e no pay
How my people go dey?
How una dey?
(Kulture on the mix)
(Xtofa, the beat chef)
Writer(s): Augustine Kelechukwu, Christopher Ebuka Jr Mbah
- AZLyrics
- T
- Tekno Lyrics
You May Also Like
Kuami Eugene & Rotimi - "Cryptocurrency" Some girls nowadays dema ask for some cryptocurrency
It's a different thing how we do in the 21st Century
She says
When we get the money call anytime then it is an emergency
Before you kiss and...
Falz - "Yakubu" Mr Yakubu! Ę ma ń se bi fraudster
You don't want to prosper
Come and collect Oscar
300 billion te gbà lówó ìjoba
Kí le fi se ná sir ?
A ti fi je Mossa
Twitter dey talk
This one go hot
Other...
SPINALL - "Oshey" Top boy
DJ SPINALL
She been Dey one corner
With that nigga
Make I loosen up real proper
As I sight Aisha, tell my nigga
Help me call that girl right there
Something sweet like sugar
When I meet you...
YCEE - "Wahala Dey" (Don know
Vibe
Ain't nobody badder than
Shawty wan sign in
Shawty wan
Shawty wan)
Say
I never see your type before girl I swear I see another baby girl I no go run away
Bad with the figure you dey...
MohBad - "Omo Mi" Imole
(Ye-ahh, ye)
She love me, I love her too
Bad girl wey get tattoo
Call me for after two
I no dey sleep like ojuju
She sweet like vanilla
Joseph pelu Maria (Joseph pelu Maria)
I sabi her from my...