"Press Button" lyrics

"Press Button"

Say dem wan do me ojoro
Ojo jojojo
Oh Lord

Omo, she wan knack me tranquilo
Haba, wetin I do?
Why she like to dey try me?
I no know
Me wey be king like Solomon
Tell everybody, bia nu o
She no fit change my frequency
No dey eye me o
Why you dey eye me, o?

If I talk anything
Do anything
E no concern you
Oh yeh yeh

Whine, o
Make nobody go whine me o
No go dey whine
In case you don dey forget
We go remind you o
We get memory

We go dey jogodo, jogodo, jogodo
Keep on rocking
Say we no big for nothing
Omo, press their button

We go dey kprokoto, kprokoto, kprokoto
Keep on rocking
Say we no big for nothing
Omo, press their button

We go dey jogodo, jogodo, jogodo, jogodo, jogodo
We go dey kprokoto, kprokoto, kprokoto, kprokoto
Oya, press their button
Oya, oya, press their button
Omo, omo, press their button

You say you no materialistic
The thing I buy you say you like
I thought you were into the mystic
Come make I check your heartbeat
I like the perfume for your armpit
It is so nice, I expect it
Too much chop, bon appétit
I should run away, but I want it

No dey eye me o
Why you dey eye me, o?
If I talk anything
Do anything
E no concern you
Oh yeh yeh

Whine, o
Make nobody go whine me o
No go dey whine
In case you don dey forget
We go remind you o
We get memory

We go dey jogodo, jogodo, jogodo
Keep on rocking
Say we no big for nothing
Omo, press their button

We go dey kprokoto, kprokoto, kprokoto
Keep on rocking
Say we no big for nothing
Omo, press their button


album: "Where Did Love Go?" (2026)
Tekno - Where Did Love Go? album cover
You May Also Like
Patoranking - "This Kind Luv" Whoaa-whoaaa! whoa-whoa-whoa, uhh "Beat by Sarz!" Ehh, Ehh! Eeh! - I geh money l'apo, mo tun gbe de E ba mi pe Modupe, mo tun gbe de o O gbe gele s'ori se, mo tun gbe de Ba mi jo, no shakara, mo...
Omah Lay - "Lo Lo" I just want lo lo (I just want to love you) I just want lo lo (I just want to love you) I just want lo love you (I just want to love you) I just want lo lo I just want lo lo I just want lo lo I just...
Magixx - "All Over" Oh nah nah nah eh (Bang) Magixx eh (Banga) I go wait, if na ten years e go take And only you fit light my fire Kele won't you be mine Where you Dey, Shey I fit see you today Your body fit cut my...
Sarz & WurlD - "TROBUL" I don't know why I chose you I don't know why I want you Can't be the only eyes on you Your love brings me plenty trobul! Trobul trobul Say you tease and you leave but never love em All the boys and...
Rema - "Lady" Another Banger! Buzz brain Buzz brain yeah Can't stop can't stop yeah Rema Rema yeah Yeah The moment I see you na up NEPA o Lady Ooo my Lady Oo Oo woah This your body go cause yakpa o yeah Baby Ooo...