"Sure For Me" lyrics
Wande Coal & Fido Lyrics
"Sure For Me"
[Fido:]
E go maranma, e go soft
Mo ní no stress, e go soft, yeah
Bí ti Agege bread, bread, bread, e go soft
E sure for me, e go better
Ọmọ better, ọmọ better, ah
E go maranma, e go soft
Mo ní no stress, e go soft, woah, woah, woah
Bí ti Agege bread, bread, bread
Bí ti Agege bread, bread, bread
Bí ti Agege bread, bread, bread, e go soft
E sure for me, e go better
Ọmọ better, ọmọ better, ọmọ, ọmọ ọmọ better, yeah, yeah
E sure for me, e go better, e go better, yeah, eh
[Wande Coal:]
E go soft like bread Agege, 'gege
'Cause I don dey waka now, e don tey
Wande, e sure for me because I've always believed in myself
I did for myself, na God put am for my head
Mo dé tí ji ba wọn (Ji ba wọn)
Padi mi ji ma sún, wọn wò ẹ
Black Diamond, mo ti la wọn
Olúwa lọ n ṣo mi, lo n ṣo mi
Da tí ẹ mo, all the people wey we start, I no know where dem dey
(All the people wey we start) I no know where dem dey (Iskaba)
[Fido:]
Ọmọ better, e go maranma, e go soft, aya
Mo ní no stress, e go soft, woah, woah, woah
Bí ti Agege bread, bread, bread
Bí ti Agege bread, bread, bread
Bí ti Agege bread, bread, bread, e go soft, ye
E sure for me, e go better
Ọmọ better, ọmọ better, ọmọ, ọmọ ọmọ better, ye-ye, yeah, yeah
E sure for me, e go better
E go better, ye-ye
[Wande Coal:]
Ọmọ boy, ọmọ boy
Ọmọ boy, ọmọ lile, ẹmi toy
Get money before you go look woman, ní mo ṣe fi Ronke lé
Getting money was the only plan, torí náà ni mo fi Ronke lè
E go mara-mara, e go soft
Now my money is growing, now my money is tall, tall
Ọmọ nothing fit worry me, I no go fall
Even wall of Jericho [?] fall
Kò s'ẹnikẹni mi o lè fo
Iskaba
Iskaba
- AZLyrics
- W
- Wande Coal Lyrics
album:
"KING COAL" (2026)
You May Also Like
Magixx - "Power Ranger" Danger, Danger
Girl your body causing danger ooo
Yeba ooo, yeba ooo
You dey put power for my ranger ooo
Danger, Danger
Girl your body causing danger ooo
Yeba ooo, yeba ooo
You dey put power for my...
LADIPOE - "Hallelujah" I know you know, I know you know
I mean some of you have been with me since koyewon
Yeah, yeah
You know me, it's Ladipoe
Nothing now wey go kill my vibe
All I need is that peace of mind
All my guys...
Korede Bello - "Bella" Oh my Darling
I wrote this song for you
This your body
E dey draw me like Ogbono
Bella O!
Bella o Bella
Pretty Isabella
If you see my Bella
She fine pass Cinderella eh
Bella o Bella...
Young Jonn - "Cash Flow" Soft
Had a hard life but now I live soft
Many many girls and all of them soft
If you dey work you go see result
Cash flow everywhere I go
Na confirm I've seen it all
Big big things dey my corridor...
Sarz - "Get Up" Get Up! Get Up! Ehhh She's a Dancer
DJ Tunez! Sarz Pon The Beat Yeah
No Wahala
Omalicha baby o i
You and your friends sit down you want to get high
20 Bottles of Star
You see me come dey form...