"Amazing Grace" lyrics

"Amazing Grace"

Ahhhhhhhh ah ah aha ha aha
Mmm ahhhh (crocodile skin)

Na your amazing grace dey jeep me going
When I'm falling over
Your live dey pick me up
Mmm
You know just what to do when I'm going under
You give me power
Your love dey make me stronger

My mind over matter
So hot I'm hotter than lava
Whose bad dem know that I'm badder
Enemies dey but I still dey jaiye
I no dey tire, I came I saw and I conquered
Can't reach me you need a ladder
I'm flying high helicopter

Ajee

High high hugh higher higher higher

Lailailaialialaialai higher
My mind over matter

Oga dé
Owo oti ni Kora ile
Me as I dey
I swear ability over dey
As - dey move
E dey cause gobe
Big sunami
Everything dey shake
My melodies
Sweet pass koté
Black Mercedes
Make I fit to reason my

My mind over matter
So hot I'm hotter than lava
Whose bad dem know that I'm badder
Enemies dey but I still dey jaiye
I no dey tire, I came I saw and I conquered
Can't reach me you need a ladder
I'm flying high helicopter

Ajee

High high hugh higher higher higher
Lailailaialialaialai higher


EP: "Mamapiano" (2023)
Yemi Alade - Mamapiano EP cover
You May Also Like
Tekno - "Away" Hmmn I been sitting in the garden Shana si cigar mi She wan follow me go o But she no wan leave her daddy Funmi why are you lying? Girl are you coming? You want spend owo oo But you no wan to do...
Kizz Daniel - "Twe Twe" Won ni things ti won Won ni omo won Won ni car ti won Ka shey akojo Mallam na mallam Alhamdulilahi owo mi po dada Yen yen yen Omoge wawo ghost Sare wa kin toast Mo ti pa owo sporty Pelu zero shorty...
Olamide - "Motigbana" Shabalistic, Sha sha sha Motigbana o, moti elevate, ori mi ko ke hibernate Awon bad belle won to suffocate, we dey gbadun, we dey Jollificate Ola tobi, e ma pariwo ye, owo tobi e ma pariwo ye Motor...
Mr Eazi - "Advice" Number one I don't need advice Talk wey dem talk, I no pay attention Dem no be my size Came from the back door, straight to the front door I no dey disguise, oh Chale No dey disguise, oh Chale First...
Spice - "So Mi Like It" Go down and a wine and a bubble and Batty jaw just a jump, this a trouble and Mi and a man just a couple and a cuddle Bum pon the buddy head and mi wi buss it like a bubble And skin out mi pum pum...