"Advice" lyrics
"Advice"
Number one
I don't need advice
Talk wey dem talk, I no pay attention
Dem no be my size
Came from the back door, straight to the front door
I no dey disguise, oh Chale
No dey disguise, oh Chale
First they love you then they stab you
Omo na the story of my life
Came from the back door, straight to the front door
I no dey disguise
Talk wey dem talk, I no pay attention
Dem no be my size, oh chale
No be my size, oh chale
First they love you then they stab you
Omo na the story of my life
I don't wanna go outside, wan wa mi
Nigboro Sango, wan wa mi
Awon Temi gan, wan la mi
Omo ma lo filokulo, don't try me, ye
Kilode to fe Gba me o
Shay na because of my khaki o
They want to put sand sand for my garri o
Araadugbo egbami o
I don't need advice
Talk wey dem talk, I no pay attention
Dem no be my size
Came from the back door, straight to the front door
I no dey disguise, oh Chale
No dey disguise, oh Chale
First they love you then they stab you
Omo na the story of my life
Omo na who send their carnival
Dem no no sey me sef I be hannibal
I dey chop flesh, Omo I be cannibal
And my nigga Belly, Omo he be taliban
Omo for the matter I be like Kabila
I be human being me sef I be human being
I getti money wey go buy their dreams
I get money, only one man no for get this power
Twenty two man wey dey hate the brother
If I hear pim I go cause kasala
If I drop gbedu e be straight galala
I dey like Martyr Ken Saro-Wiwa
For their badmind me I for dey shalanga
If my man fuck up I go treat the matter
If your man fuck up I go street the matter
I don't need advice
Talk wey dem talk, I no pay attention
Dem no be my size
Came from the back door, straight to the front door
I no dey disguise, oh Chale
No dey disguise, oh Chale
First they love you then they stab you
Omo na the story of my life
Came from the back door, straight to the front door
I no dey disguise
Talk wey dem talk, I no pay attention
Dem no be my size, oh chale
No be my size, oh chale
First they love you then they stab you
Omo na the story of my life
Writer(s): Oluwatosin Ajibade, John Dosunmu Mensah, Peter Udoma
- AZLyrics
- M
- Mr Eazi Lyrics
album:
"The Evil Genius" (2023)
You May Also Like
Adekunle Gold - "It Is What It Is" People wey no dey feed you
Always the first to talk about your life
Look at the irony
Shame you for public come dey beg for side
Don't get it twisted
I no dey kiss ass
That shit is not healthy...
Joeboy - "Baby" What I fit do to get your love
Girl, I don' give you all I got but it's not enough for you
Shey you fire me catapult of love
Na why be say I no fit get enough of you
Wetin be that
Nothing I can't...
WurlD - "Show You Off" I'll be honest
I know I've been lost
But I'm still trying
Don't stop shining your light on me
Make I glow
Ladididida dadidididadida Ladididida dadidididadida
Don't stop shining your light on me no...
Maleek Berry - "Kontrol" Ah ah yeah...
Berry Pon Dis-o...
Maleeky Berry, ladies...
You say you wan' make love to the bass line o (ah ah)
You tell me say you no wan waste time o (ah ah)
You say them other girls haffi stand...
Roy Woods - "Take Time" M-M-M-Murda We need to take time (time)
Take time, yeah
We need to take time (time)
If I take time, yeah
And if I take time (time)
If I take time, yeah
We need to take time (time)
If I take time,...