"Fuji Garbage" lyrics
"Fuji Garbage"
Rise up and dance
To my new fuji garbage
For all the boys wey feel my pain
Say I promise you won't feel the same
Yeah
Just puff and pass
Maso di ago owo
Maso di chain
For all the girls wey dey my page
Say I promise you won't feel the same
Eh
Ba ti'e sare ati win
I'm rocking Alexander McQueen
Me I still dey on my thing
All this ladies wanna be my queen
Ah
Ba ti'e sare ati win
I'm rocking Alexander McQueen
Me I still dey on my thing
All this ladies wanna be my queen
Feel like am stuck in abyss
Why's your dad getting all on our biz
Love it when you call me Azeez
She know the deal
She wan pass me her sis
Why's your dad getting all in our business
You know I don't like commitment
You know I like standing on business
He say wetin be your plan for my daughter
If you go break her heart ma pe olopa
Wetin be your plan for my daughter
If you go break her heart ma pe olopa
I say she sabi dance like poco
So me I wan knack am koboko
And then I get one show for morocco
If she no let me go motirogo
Ah ah
Rise up and dance
To my new fuji garbage
For all the boys wey feel my pain
Say I promise you won't feel the same
Yeah
Just puff and pass
Maso di ago owo
Maso di chain
For all the girls wey dey my page
Say I promise you won't feel the same
Eh
Ba ti'e sare ati win
I'm rocking Alexander McQueen
Me I still dey on my thing
All this ladies wanna be my queen
Ba ti'e sare ati win
I'm rocking Alexander McQueen
Me I still dey on my thing
All this ladies wanna be my queen, ah baby
Ba ti'e sare ati win
I'm rocking Alexander McQueen
Me I still dey on my thing
All this ladies wanna be my queen
Ba ti'e sare ati win
I'm rocking Alexander McQueen
Me I still dey on my thing
All this ladies wanna be my queen
- AZLyrics
- Z
- Zinoleesky Lyrics
You May Also Like
Llona - "HBP" Do you really want to waste my time
Carry water quench my vibe
Really tryna take my life
Do you uu-uu
Will you really change your mind (hmm)
When I make you understand
Everything wey dey my mind...
Cheque - "Satisfied" I will never stop till I'm satisfied, and mana never satisfied
Push me to the limit then you see my fire
And man dem den wan see my fire
When I get the money then I gat your time
Abena then I got...
Shallipopi - "Never Ever" My life is like a moving train (Moving moving)
I just wanna live my life on a Friday night I be cruising
Many nor Dey feel my pain, cause many never knew me
I know a born winner, and I know all this...
Ayo Maff - "FIND MONEY" Ayo
Ayo Maff!
Say warawara
Lorilẹ o di go-
Me and all my guys, we dey find money (Ge ge)
We dey find money (Ge ge)
We dey find money (Say, say)
Anywhere belle face, we dey find money
We dey find...
Timaya - "Dey Your Dey" Bad man
Hey-yo badman
Yeah
Leggo
Say what's on my mind
Me I gat no time, nobody can stop wetin God design
Me I'm not a Pastor me I love them umu nwayin
The boy no dey entitled, if you treat me right...