"Dey Your Dey" lyrics
"Dey Your Dey"
Bad man
Hey-yo badman
Yeah
Leggo
Say what's on my mind
Me I gat no time, nobody can stop wetin God design
Me I'm not a Pastor me I love them umu nwayin
The boy no dey entitled, if you treat me right is fine (right)
Whine for me, sexy girl dem whine for me (yeah)
Right now me no got the time to keep no dirty company
Only positivity, no bad energy
I live my life the way I want, I owe no one apology
Eh
Rain, rain, go away
Come back and fall another day
Me and all my fellas and my people want to play
Nobody really care what a hater gotta say
Rain, rain, go away
Come back and fall another day
'Cause me and all my fellas and my people want to play (eh)
Nobody really care what a hater gotta say
E yeah, yeah
I say dey your dey
Make I dey my dey
Dey your dey o (e yeah, yeah, yeah)
Nobody worry nobody (e yeah, yeah)
Kpekele kpekem
Dey your dey (my brother dey your dey)
Make I dey my dey (make I dey my dey)
Dey your dey o (e yeah, yeah, yeah)
Nobody worry nobody, eh
Ma'!
Master!
Rain, rain, go away
Come back and fall another day
Me and all my fellas and my people wanna play
Nobody really care what a hater gotta say
Rain, rain, go away
Come back and fall another day
'Cause me and all fellas and my people want to play
Nobody really care what a hater gotta say
(E yeah, yeah)
I say dey your dey (e yeah, yeah, yeah)
Make I dey my dey (e yeah, yeah)
Dey your dey o (e yeah, yeah, yeah)
Nobody worry nobody (e yeah, yeah)
Kpekele kpekem
Dey your dey (my brother dey your dey)
Make I dey my dey
I say make I dey my dey
Dey your dey o (e yeah, yeah, yeah)
Nobody worry nobody
Abobi
Writer(s): Sunday Nweke, Inetimi Odon
- AZLyrics
- T
- Timaya Lyrics
album:
"GLADIATOR" (2024)
You May Also Like
Boy Spyce - "Pepe" (Snap me fine cinemato)
(Yo Rexxie pon dis one)
I'm losing focus
I'm feeling so lost
Them other girls jealous
Cos you sweet me pass Kelloggs
Show me your true color
Burst my opolor
Them other girls...
Gyakie - "Control" Mmmm...
FLIP THE MUSIC
Gimme that, lover boy
Rub me on me shoulder make I feel the love
Odo yi (Kwerh)
AyÉ› dull
Lemme light it up, me I dey on job
Ooo, lemme control this ooo
I go teach you lesson...
Sauti Sol - "Sura Yako" Nimekuchagua wewe, nikupende
Mama, sitaki mwingine
Aushi usiniache, usinitende
Mama, usipende mwingine
Moyo wangu ni mwepesi
Umenikalia chapati
Nafanya vituko kama chizi
Kukupenda sitasizi
Moyo wangu...
Omah Lay - "Godly" Maad
Uhh uhhh uhh uhhhhh (Woouu)
Omah Lay (Woouu)
Kpa kpai play boy now (Ooohh)
Kill a boy now
I don't wanna huh! (Hmm)
I don't wanna huh! (Hmmhmm...hmm...hmm)
Live my life for you (Youuu)
Live my...
Cheque - "Holy Gee" Ozedikus nnwane
Yah
Yah
Cheque
I love the life that I live but I'm chasing for more
I'm celebrating one day, next day I want more
Pretty girl make it ring but I still pray for some
Man never...