"Money" lyrics

"Money"
(feat. Davido)

(Spellz)
Yeah, ahn, ahn

Say
I no wan look like person wey get money, wey no get (wey no get)
Omo'pe, na money dey stop nonsense (stop nonsense)
If dem no give you kokoro, alaye, thank God first
Won ni inu shalanga l'owo wa se, mo ja wo'be (kuron'be)

Aye oh (aye oh)
Nothing stoppin' me from makin' money
Makin', makin' plenty-plenty money
(God) where my maye oh?
Benjamin Lekki, where the molly?
Nobody wey holy oh
Ahn, say

Ah, too much money j'aiye pa bi Pablo Escobar
If you are young and gettin' money, dupe l'owo Jehovah
And it's quite funny oh (funny oh)
That I'm still ballin'
Dem dey try stop me oh
Dem dey feel say no be my papa born me
Since I was born
Happiness in my blood
Dey talk many-many but I know say dem ah talk
Mo gbo pe e le ba mo
Awon kan ti la'na (ahn, ahn-ahn, ahn)

Say
I no wan look like person wey get money, wey no get (wey no get)
Omo'pe, na money dey stop nonsense (Spellz)
If dem no give you kokoro, alaye, thank God first
Won ni inu shalanga l'owo wa se, mo ja wo'be lo (kuron'be)

Aye oh (aye oh)
Nothing stoppin' me from makin' money
Makin', makin' plenty-plenty money
(God) where my maye oh?
Benjamin Lekki, where the molly?
Nobody wey holy oh

Ahn, yeah, say-say
I no wan know as e go be oh (go be)
I no go settle for less oh (for less)
Na Baba God dey bless me oh (yes)
Na dollar and pounds I dey collect oh (collect)
Fine bobo, no one kobo (leave am)
I no wan be that kind bobo (leave am)
Onigbese no get kobo (yes)
Make money no leave my dormot

Ever since I don come oh (don come)
Lamba in my mouth oh
Energy in my blood
Owo yapia in my bank oh (kilo wi?)
I no dey overlap oh
I never to loose guard oh
I get many omo'pe wey dey bless me with crypto

Say
I no wan look like person wey get money, wey no get (wey no get)
Omo'pe, na money dey stop nonsense (stop nonsense)
If dem no give you kokoro, alaye, thank God first
Won ni inu shalanga l'owo wa se", mo ja wo'be lo (kuron'be)

Aye oh (aye oh)
Nothing stoppin' me from makin' money
Makin', makin' plenty-plenty money
(God) where my maye oh?
Benjamin Lekki, where the molly?
(It's STG) nobody wey holy oh
Ahn, say


You May Also Like
Moses Bliss, Festizie, Membrane, Uwa, Chris Heaven & Temple - "Bigger Everyday" Ooh, oh, oh, ooh, oh oh Ooh, oh, oh, ooh, oh oh Ooh, oh, oh, ooh, oh oh Oooh, oooh Ooh, oh, oh, ooh, oh oh Oooh, oooh Oooh, oooh Oooh I have Jesus in my life Living for His glory I'm on fire every...
Magixx - "Motivate Yourself" When I'm looking at the mirror All I see is me All my imperfection and my insecurities I just wanna fly Thinking in my mind With everything around me How do I survive I want, great for me Friends and...
Boy Spyce - "Bad Things" Uh Uh uh uh What you say now Face down Off your heels and your grey gown Shey you shave now Lay down Make I chop you likey wafer Baby no shout Turn round round Make you splish splash Baby no doubt...
Crayon - "Excuse Me (Rock You)" Crayon with the vibe Toby Shang on the microphone Colour their face with the vibe Colour their face with the vibe Colour their face with the cruise (Master, Master, Masterkraft) Kimon Make nobody...
Cheque - "Holy Gee" Ozedikus nnwane Yah Yah Cheque I love the life that I live but I'm chasing for more I'm celebrating one day, next day I want more Pretty girl make it ring but I still pray for some Man never...